Bossu

Oga Mallam
Give me power
I Dey want blow
Make I hammer
So say anywhere I go go oo
Money shower
Oga Mallam
Give me power
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street

Last year then boys never see top
Then we make light like some handout
Forget magnom
Kw3 we speed rough
Control for pai make we cash out
Where we from bɛ jeee play
All the boys I start with make great
I fit pray till day break
Osofo go take your daily bread
You no go see plate
So Make I fill the Ghana must go
We taya kpɔnkpɔ
Eetɔ gbɔmɔ
Nka mese mame white hankee
If I say send the money
Hani ehe ejɔ bɔdɔɔ
As I hustle for bread
Ibi nothing I get
That be why I dey sell my soul
You know what i dey search
Tsrɛ me bebiaa ɛshɛ
Nana mese ɛhɔaa na me pɛ oo

Oga Mallam
Give me power
I Dey want blow
Make I hammer
So say anywhere I go go oo
Money shower
Oga Mallam
Give me power
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street

Five star living for the gram
See I dey want turn up the flex mode
Three point star - Devine Booker
I just wanna pull up in a benzo
Bills on me
Forgetti shomi
I go spray money
Jebedie pressure
Give them heat
Put your girls on ice
Make dem freeze
Hush puppy style-living
Everything designer
Like I got broads in Atlanta
If ever say the fam needy
I go call my mama, tell her
Tsinɛ Daa bɛ mɛgbɔna
As I hustle for bread
Ibi nothing I get
That be why I dey sell my soul
You know what i dey search
Tsrɛ me bebiaa ɛshɛ
Mese ɛhɔaa na me pɛ oo

Oga Mallam
Give me power
I Dey want blow
Make I hammer
So say anywhere I go go oo
Money shower
Oga Mallam
Give me power
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street



Credits
Writer(s): Christian Bakana
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link