Kalakuta

Flykeyz on the beat
Titikati
Titikati, titikati, titikati
BiG AY
Distinguished the level

We can be the life of the party
Kaji jo Ma jo Titikati
Lamba mi wonle wonbati
So who's gonna blog
When I took Linda and carry ikeji
Me I just wan burst your brain
But still no brainer
Black melanin popping
Bad girl Rihanna
For the matter, table don break
Give it to me, on the low
I-say if you ask them, them go tell you
And if you want am, your body go tell you
I say let me know if you feeling the vibe
Abi you wan make i switch to another vibe
You carry front, you carry back
Money for hand, back for ground

Baby duro
Where u Dey go
Rora Maafi ibadi e joo
Kii Ibebe majo
Shey u feeling vibes o
Vibes on vibes o
Water quenchy fire
You kalakuta my heart

Samba koma roll
Samba koma roll
Samba koma roll
Samba koma roll
Betty butter too much palava
Wetin u rock Lace or Ankara
That one wey u buy for Jankara
Calm down wo baby no wahala
Wetin you do Shey Na voodoo
Hiphop lofejo ni Abi juju
Aunty kofo Ojabor kofo
Jeko ma gbon Koma lo leso leso
Kuro be

Baby duro
Where u Dey go
Rora Maafi ibadi e joo
Kii Ibebe majo
Shey u feeling vibes o
Vibes on vibes o
Water quenchy fire
You kalakuta my heart

Baby girl my sweet malato
Do this for me or
Make me go crazy
You kalakuta my heart
The way you dey break it
No one can fake it
See this girl you're amazing
You kalakuta my heart

Samba koma roll
Samba koma roll
Samba koma roll
Samba koma roll



Credits
Writer(s): Iyanuoluwa Adekunle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link