Hustler Riddim

(Intro)
Titikati
BiG AY
Distinguished level
Ehhhh Flykeyz

Haa

Tonah tonah wole
Eruku tuti wole
BiG AY tii gbere De
Eyin Temi Sheti kojowa
Everybody turn up for the club
When Dey see money na bottles we Dey pop
Everybody go turn up for the club
Dee BiG AY na shayor garlour
I get bad girls for my clique
I get bad guys for my clique
Too much raba for my clique
Stonner Dey for my clique

Bad child, good kush
Baby girl shole whine it
Do am shey freestyle ni
Charlie Dey, just want to lavish

All my Niggaz Dey hustle,
Hustle all day Kowo wole
All my Niggaz Dey pray for their pay day
Dem wan to shaye
Iyanu mashele o mashele o mashele
Awon tan fe Janle won
Ma Janle won Ma Janle eh eh

Oja topo ni mogbe (ni mogbe)
Wetin you say I don't care (I don't care)
Oya groove, whine am for me
Baby, shake your ikebe
Oja for the culture
Shayo for the culture
Gboja for the culture
Fela for the culture
OBO for the culture
Starboy Wizzy for the culture
Burna for the culture
Baddo sneh for the culture

Bad child, good kush
Baby girl shole whine it
Do am shey freestyle ni
Charlie Dey, just want to lavish

All my Niggaz Dey hustle,
Hustle all day Kowo wole
All my Niggaz Dey pray for their pay day
Dem wan to shaye
Iyanu mashele o mashele o mashele
Awon tan fe Janle
Won Ma Janle won Ma Janle eh eh

Bad Man, Biggy biggy God
Bad Man, Biggy biggy God
I wan get money make e large
Wantanguan, Wetin Dey sup o

Owo loma ginger mi o
Na money dey ginger mi o
Owo loma ginger mi o
Enemies no fit hinder mi o

(Outro)
All my Niggaz Dey hustle,
Hustle all day Kowo wole
All my Niggaz Dey pray for their pay day
Dem wan to shaye
(Flykeyz on the beat)
Iyanu mashele o mashele o mashele
BiG AY
Awon tan fe Janle won Ma Janle won Ma Janle eh eh



Credits
Writer(s): Big Ay
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link