Up and Thankful

It's your Blvck Icon
I come again

Wetin be life
If you sin today then no wake-up tomorrow imagine
I must advice, you
Must shape the
Words that you use cos
Your tongue so na arrow
Omoh! make you
Watch out oh
I've been praying and
Crying for good sahh
Make ano sleep so
Forget maself oh
Cos the way wey
Tomorrow go chai
I juh di pray make
I open my eyes oh
Make chop no lack oh

I'm up and thankful
Sey I woke up see a new day
I'm up and thankful
My enemies no locate me
I'm up and thankful
Sey ano lack agege bread
I'm up and thankful
I see ma family
And dem see me
I'm up and thankful

If you're lucky, shout
Sakani sakani diu
Gbaso hireh blessing upon me
Ebge fedife no accidents
I see ma name on success list

Omoh ano come with something
Omoh! I go go with nothing
Kojo, na mi so ya jireh
Lekpe, I di thank na baba

I'm up and thankful
Sey I woke up see a new day
I'm up and thankful
My enemies no locate me
I'm up and thankful
Sey ano lack agege bread
I'm up and thankful! I see ma family And dem see me
I'm up and thankful



Credits
Writer(s): Esapa Icon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link