Hustle for We

Its your Blvck Icon
I come again

Nakupenda see me see 40 ohh
I don't care about what
People tell me oh
Several times i feel so bad I must Make that money ooo
Make mama proud make daddy Proud with the hustle oh eiyy

I go make am any how e dey
Even though me ah
No sabi the date
I go try hard then ah meditate
On top dah matter liv am to him

Baby I go hustle for
We even if e strong like stone
I must make dah money
Money way go pass ma power
I go meet up to you
No matter how long it takes
I must make dah money

J'me rassure qu'elle vit
Bien à mes côtés
Même si je n'en ai pas
Je vais sortir travailler
C'est ma femme ma
Mère et mon ange
Tout pour toi tout pour toi bb

I go make am any how e dey
Even though me ah no sabi the date
I go try hard then ah meditate
On top dah matter liv am to him
Ey

Tin dem go de better
Anytime but now e
Strong like hammer
Too scarce like data
Am telling you the
Road is brighter
But e no mean
Say whenever you fall
You be na loser
Or you no get power
Just to show you
That life is brutal
We must to make
Dah money even
Though the road is bitter
We tie heart suffer
Na end time go
Tell when its sweeter
Even if na say dah time for
Chop don kam ma broda
We keeping it bigger
No time for gramma
Na the money go
Call me master

Baby I go hustle for
We even if e strong like stone
I must make dah money
Money way Go pass ma Power
I go meet up to you no
Matter how long it takes
I must make dah money



Credits
Writer(s): Esapa Icon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link