Yankee (feat. Dk Otid & Obisky)

Demo si mi now o
Demo si mi now o
Na when I dey outside
Then you go see now ooh

E get one of my padi
Collect money travel go Yankee
Forget mommy yea yeah yeah

Badman too strong oleku
And I dey give dem gbedu well well
When I give order make dem move
I no dey want bad energy round here (shogbomi)
It's not funny
When I start say nobody dey feel me
And we drop dem dey tell me na bullshit
Yeah yeah yeah

When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
(Yeah yeah yeah)
Everybody get their story ye ye
(Yeah yeah yeah)
But make you no go gbagbe mommy
She don suffer too much o
She don suffer too much o
She don suffer too much oh oh
Make you no go gbagbe ile

Badman dey there dey run my race
Steady everyday mi I get my pay
Mix my Henny and my ice so cold
Niggas gone hate but it's all okay
Nigga don't die don't die today
Nigga make money and run away
If I wan die make I die today
Cos no time ama run my wave

The life we living today
My brother shebi na Grace
Wey person collect money

E collect money today
E buy 50 rozay
E forget say mama calling

E get one of my padi
Collect money travel go Yankee
Forget mommy yea yeah yeah

When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
(Yeah yeah yeah)
Everybody get their story ye ye
(Yeah yeah yeah)
But make you no go gbagbe mommy
She don suffer too much oh
She don suffer too much oh
She don suffer too much oh oh
Make you no go gbagbe ile



Credits
Writer(s): Oluwatobi Olaoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link