25 (feat. Dk Otid)

Ghetto boy come from gutter
No be from ojota na oshodi
We gats make am anyway anyhow (Walia)
Say on god, badman dem push me for back
Say mi no go see the front
But i say on god, now we dey run the show

Life be like 25 if you turn am upside down
You go understand wetin man dey yarn
Elegan dake no dey talk too much
Too much talk no dey full basket (No dey full basket)

Korimi yomi oh
Korimi yomi, korimi yomi oh ah
Eleda mi masun, eleda mi masun
Korimi yomi oh
Korimi yomi, korimi yomi oh ah
Eleda mi masun, eleda mi masun

Baddest in the game
I no dey play football
As i wake everyday i dey pray to god
I deh wait make my time reach
Make everything sup
Everything sup (Alright)
Say i dey feel alright
Mi i duh want no stress (Stress)

Life be like 25 if you turn am upside down
You go understand wetin man dey yarn
Elegan dake no dey talk too much
Too much talk no dey full basket (No dey full basket)

Edumare gbadura mi oh
Kawon ota mayomi
Edumare gbadura mi oh oh oh

Ebi tegebe mi n'ti nowo
Mi o fe ma ju snap
Me self mi i mi i wan chop
Me self mi i mi i wan live life
Yeah yeah yeah yeah



Credits
Writer(s): Oluwatobi Olaoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link