Na So (feat. Maka)

And na so e dey
You see dem chop belleful, give us plate to scrape
So pardon awon boys hustle from day-to-day
Some put their trust in the banks but na God dey save
The preacher say with the spirit we get the sores healed
So na shekpe joint we dey fulfill the Lord's will
How we digest the pain when served a raw deal
Cuz you gotta find Nemo in places the oil spilled
Leaders of tomorrow, that's the daily scam
So today we're all sheep for that wage in hand
The Lagos danfo reads "no food for lazy man"
See, nobody's searching for that minimum eighteen grand
See, I'm on a black eye pea
"Where is the love" that I hear the rabbi preach
When you hit me on the left, I turn my right cheek
Corner corner cuz narrow is the path I seek, so

Dem dey do like say dem no know how e be
Tell us e go better for radio and TV
Every single day its the same old thing
Don't know why I bother with the song I sing
Na so

Somebody thief from Mama Chinelo beans
Na so I hear "bring tyre, bring kerosene"
I'm here wondering through all this fellow's been
Cuz If na senators all mans for mellow since
Na so the thing go, na so the thing be
Na who dey wear shoe sabi where the pinch be
Na so my guy, him go Malay sell him sell him kidney
Never got the six figures all he got was six feet
Moment of silence, victims of the tyrants
Caught in political clash of the titans
Displaced, dispossessed of their items
Culprits use religion as their license
My old folks say they miss the glory days
Say back then, say police dem go behave
But dem sef follow get the kpoli blazed
I ain't settling for less but na so e dey

Dem dey do like say dem no know how e be
Tell us e go better for radio and TV
Every single day its the same old thing
Don't know why I bother with the song I sing
Na so



Credits
Writer(s): C Emeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link