Sisi Eko (feat. Yem-Swagz & Savvy)
I represent Lekki, she was raised out of 'Lere
She brighten my horizon like the sun when the day break
Just what a brother need, beauty brains and ikebe
The type to make this Lagos hustle feel like a vacay
I know I'm offline and I see your missed calls
Mommy its the paperchase, I run it like a rickshaw
Talking long paper plus i'm tryna add an inch more
Business and pleasure, it ain't ever been a mixture
They underrate the kid, cuz he ain't make the quid
We gon cross when we face the (that) bridge
No relationship goals if you don't play the pitch
I know they tryna snatch your box cuz the game's been rigged
But listen, lets make some mall stops
Cop dem emerald rocks
Indecision on a blouse, then we taking all tops
Its my nature, for you i've got a soft spot
Like a Spielberg release date, we're making jaws drop
Creamy ladies wey dey hustle for the cake
If dem throw you cold stone you go freeze till you break
Don't buy those flowers except the one wey you see say
She get potential to dey bake
A Single mother she's staying with her parents
She's into the pimp job na her brother be her agent
She come dey flex dey hustle for checks ready
To give anybody anytime upon request
These babes plenty no be only lekki dem dey
You must admire one babe on admiralty way
Na full speed dem take Express am no delay
Na 3 bedroom flat na Nayin 25 of dem dey stay
If you think say are smart Lagos babes they are smarter than
Chop you sideways to show you that they are greater than
Bracket your plan so you go know that you are less than
Those wey escape na those wey get escape plan.
To all the ladies in the place with style and grace
Head ties and lace, asoebi on Saturdays
Dark skinned, big bums to match dem Ghana braids
Half kpako, half butty, Emz kind of babes
(Listen) My miss butterscotch, This here is lover's rock
Imma pay homage till last kobo drop
Now she wanna know the body count that this brother's got
I ain't a player baby girl, I just crush a lot
On a more serious note I no dey write my ladies of
Na who form tiger for their hood dem dey follow play the golf
Yeah dem dey hustle for rila but they are full of plenty love
Dem no dey aim for smalls they are here to get it all
Sisi eko sisi eko how much she dey Make
And if she be bread winner family sef must to take
All these yeye boys go come na her heart dem want to break
Go ahead and do your thing las las you will be great

Credits
Writer(s): C Emeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.