Chop My Money

Yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele

Today na your day o im happy for youuu
Oya make we dey rejoice o no send no bother
Only you only you
Na you be the only person wey dey ginger my heart o
Oh no no
Na only you wey go chop my money oo

Today na your happy day o
Kpake o kpake o
Today na your wedding day o
Kpake o kpake o
Today na your happy day
Kpake o kpake o
Today na your wedding day
Kpake o kpake o eyeeaa

What ever you want
What ever you needddd
I go pay o
I go pay o (I go pay o)
Wherever you are
Wherever you go
I go follow follow
Follow you (I go follow)

Yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele

Oruka ti de owo na
Gbess gbe ti ti
Mo ma jijo, mo ma jijo
Ijo ope, ijo ope
Oruka ti de owo na
Gbe gbe gbe ti ti ti
Mo ma jijo, mo ma jijo
Ijo ope, ijo ope

Today na your day o im happy for youuu
Oya make we dey rejoice o no send no bother
Only you only you
Na you be the only person wey dey ginger my heart o
Na only you wey go chop my money oo

What ever you want
What ever you needddd
I go pay o
I go pay o (I go pay o)
Wherever you are
Wherever you go
I go follow follow
Follow you (I go follow)

Yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele
Yelele mama yelele

I dey happy happy for you
I dey jolly jolly with you
I dey celebrate with you o
Cus today na your happy day
I dey happy happy for you
I dey jolly jolly with you
I dey celebrate with you o
Cus today na your happy day



Credits
Writer(s): Davido Vmw
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link