Dem Say

Yo
Aiye o pe meji o
Yo
Yo

Dem say i dey craze (craze)
Dem say i dey mad (mad)
Dem say i don kpolongo (i don kpolonga)
Dem say i don kpalnga (i don kpalanga)
Dem say i dey craze o (craze)
Dem say i dey mad o (mad)
Dem say i don kpolongo (i don kpolonga)
Dem say i don kpalnga (i don kpalanga)

Me i just dey live, me i just dey live
Live my life on a jejely oooh (steady steady)
Jejely ooooh (steady)
Me no send no bad man eehhh
You wey dey leave your life to study my own
You no go graduate
I say you no go graduate o

Biko free me free me free me o
E jen jaiye mi (jaiye mi)
Aiye o pe meji o
I say biko free me o free me o free me
Make i celebrate o
Make i jubilate o
Aiye o pe meji o

Dem say i dey craze (craze)
Dem say i dey mad (mad)
Dem say i don kpolongo (i don kpolonga)
Dem say i don kpalnga (i don kpalanga)
Dem say i dey craze o (craze)
Dem say i dey mad o (mad)
Dem say i don kpolongo (i don kpolonga)
Dem say i don kpalnga (i don kpalanga)

Bad man want to put me down
Jah jah just dey lift me high
Oh what a happy happy day
Jah jah dey with me, me i no dey shake
Bad man want to put me down down
Jah jah just dey lift me highhhh
Oh what a happy happy day
Jah jah dey with me, me i no dey shake

Biko free me free me free me o
E jen jaiye mi (jaiye mi)
Aiye o pe meji o
I say biko free me o free me o free me
Make i celebrate o
Make i jubilate o
Aiye o pe meji o

Dem say i dey craze (craze)
Dem say i dey mad (mad)
Dem say i don kpolongo (i don kpolonga)
Dem say i don kpalnga (i don kpalanga)
Dem say i dey craze o (craze)
Dem say i dey mad o (mad)
Dem say i don kpolongo (i don kpolonga)
Dem say i don kpalnga (i don kpalanga)

Dem say i dey craze
Dem say i dey mad
Dem say i don kpolongo
Dem say i don kpalanga

Yo
Yo
Yo



Credits
Writer(s): Davido Vmw
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link