Ready or Not
This beat e be like charity
Corizo you na helper
With my orphan on flows
You go think sey I be nepa
On a reminisce mood
I wan kill beat and ibile
But first I must slay shit up
Like anegile
I bring mathematics into music
My math set came from the street
Graph punchlines, find y
Then calculate for the beat
Too many obstacles like road safety
They're trynna stop me
But I dey like GST for uniben
Them no fit block me
Like rugged jeans
Baba I wan tear everywhere
Travel round, Feeling the vibe
Tearing the girls, driving the Benz
Life na exam, challenges na em be test
Stay away from friends
Result come you go carry the first
Forget the cream I dey hide
I'm the best, punchlines too much
I consider myself a fighter
School na scam but the result is very vital
Poof poof pass rule
Weed off carry the lighter
Corizo don still get issue with beat him wan murder
We dey kill beat accordingly, alphabetical order
Small boy wey dey do things, corizo you bad gam
No be start am even for Shrek donkey marry dragon
I dey spit flows like imbe, e dey cause disaster
Lyrics dey hot beat charge producer inverter, left oral element
I'm the hip hop avatar
Fuck three sisters in a week
Sophia, gift and Agatha
Group talking this beat like apc
Corizo come with change
No tip mil can sign me
Keep your chicken change
Came from the bottom like mess
Try make it to the top
Things change
Now na jokers baralel we dey pop
I came from the above
I'm the hip hop Messiah
Bring the beat make I redeem am with lyrics and fire
Rap turn me to imbe now I dey spit bars
Money sweet Sha we tell cartel we no dey slippers
Corizo know the guy's name
Men dey form Odysseus, na we dey storm beat
Murder am, tear am to pieces
Tuface plantain boys once thought they were witches
If rap na pussy mehn I've fucked alot of bitches
Laugh rappers wey wan beef me cuz them dey learn
When oromi boys dey send money egboma boys dey learn
Corizo take it easy let by gones be by gones
She wan dey spit fire bars
She be dragon, it's not my fault jare
I'm only doing hardcore, alekpoma girls, muzicoka don pack all
To be like Pablo dangote still has to practice
But the Pablo enugbo he's an upcoming artist
Corizo is the name, still on the quest to the fame
Drop flows like bomb, Afghanistan una go wey
I'm a wolf without a pack, but I still dey commit
My flows are very nasty, make Dem to vomit, drop my shit back to back
Now I'm feeling like drake
I never plug in, she don dey feel the dick
Haters trynna bring me down but still them no fit
No mind dem na me dey Ghana, they chop shit
I go from C to the O to the R to the I to the Z to the O
When I dey burst people dey die
My flows are very nasty, e dey smell like methane
When I start to burst you go see all the boys them dey maintain

Credits
Writer(s): Peter Carr Rafelson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.