Excuse Me Sir

Sir, I can not be lazy youth
(Excuse me sir)
Cuz nobody go pay my bills
Hello sir
(Excuse me sir) sir
Woletide na ni yeah dsb
Las las I go cause trouble
Vegaz
Person like me no fit lazy rara
Hay, person like me no fit be mugu laye o
If my country no help me
I gaz to help myself
Since wey mama don born me
I don reborn myself hey
Cuz politician mago mago
Gbogbo won ti mu ogogoro
Wonti fi owo wa logbe olosho
Won ma le so ododo mo hey
Lie dey lie for lie
Iro npa iro fun ro
Na God go judge us walai
Eduro ka so kun na

Excuse me sir
I'm not a lazy youth
I no dey joke with my work
Excuse me sir
So many dreams don die
All because no money
Excuse me sir
You seat down for abuja
You dey chop ofada
Excuse me sir
Shey you dey for naija
Shey you dey see the suffer
Excuse me sir
Giant of africa
Don dey move to ghana
Excuse me sir
Shey you no dey vex me sha
Make you no go question me sha
Excuse me sir
Sir, can you hear me sir
Hello sir, sir
Sir se n gbo mi sir
Hello sir

Dem been talk say
Government for the people
But na for themselves
National cake for the people
Dem still share am for themselves
Rule of law no dey work again
This democracy don dey make us craze
Osika ranti ola
Esan ake eh
Bi oke lori eh
Ake lori awon omo yin
Ake ake ake lori gbo gbo won
Ake ake ake lori gbo gbo won
Excuse me sir
Excuse me sir

Excuse me sir
I'm not a lazy youth
I no dey joke with my work
Excuse me sir
So many dreams don die
All because no money
Excuse me sir
You seat down for abuja
You dey chop ofada
Excuse me sir
Shey you dey for naija
Shey you dey see the suffer
Excuse me sir
Giant of africa
Don dey move to ghana
Excuse me sir
Shey you no dey vex me sha
Make you no go question me sha
I'm sorry sir



Credits
Writer(s): Kenneth Nwobasi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link