Feat OBO
Gee yeah yeah yeah
Wole tide noni
Ahh
Starb vegaz leleyi gan gan oh
Make dem know na na
Make dem know na na
Yeh yeh
Na me be the matter yeah
Se be emi sha ni koko Koko
Say say na me make them ginger
Na na
I dey give them vibe oh
Dem girls feeling my vibe o dem whisper
Yeah yeah yeah
Se bemi sha ni koko
Guy you too bad o be my mister
Na na
Cos I went to London
I shut it down
Down shut it down
I went to europe oh
I locked it down
Down lock it down
I'm the best every year oh
Year oh
Best songs everyday oh
Every day oh
Everywhere I go I'm kinging kinging
My head dey there oduro digbi
If you feature wole and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You feature OBO you no blow
Check yourself
Guy you get problem
Mastakraft give you beat and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You gat to work on your head oh
And do it right oh
I can't come and kill myself for you
For you o ehh
Baba God no say I try for you
God know say
I can't come and kill myself for you you
Baba God no say I try for you
Try for you o but you fumble
I no for sure you go grumble
Anything I touch turn to gold yeh
Turn to fortune
Oh na na
Na we dey run the show the show
Naija obodo oyibo
Ladies call me obimo oh
When we started otego oh
Taba ni kana mo a o na ikan pa yeah
E ye ma fi omo we omo wole juwonlo oh
If you feature wole and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You feature OBO you no blow
Check yourself
Guy you get problem
Mastakraft give you beat and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You gat to work on your head oh
And do it right oh
I can't come and kill myself for you
For you o ehh
Baba God no say I try for you
I can't come and kill myself for you you
Baba God no say I try for you
Ah Hmmm
Kendo Special
Na Special recordz oh
Wolè tide eh
I go cause trouble oh
Oya yeh yeh yeh yeh
Hmmm yeah Amos mega beat o
Wole tide noni
Ahh
Starb vegaz leleyi gan gan oh
Make dem know na na
Make dem know na na
Yeh yeh
Na me be the matter yeah
Se be emi sha ni koko Koko
Say say na me make them ginger
Na na
I dey give them vibe oh
Dem girls feeling my vibe o dem whisper
Yeah yeah yeah
Se bemi sha ni koko
Guy you too bad o be my mister
Na na
Cos I went to London
I shut it down
Down shut it down
I went to europe oh
I locked it down
Down lock it down
I'm the best every year oh
Year oh
Best songs everyday oh
Every day oh
Everywhere I go I'm kinging kinging
My head dey there oduro digbi
If you feature wole and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You feature OBO you no blow
Check yourself
Guy you get problem
Mastakraft give you beat and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You gat to work on your head oh
And do it right oh
I can't come and kill myself for you
For you o ehh
Baba God no say I try for you
God know say
I can't come and kill myself for you you
Baba God no say I try for you
Try for you o but you fumble
I no for sure you go grumble
Anything I touch turn to gold yeh
Turn to fortune
Oh na na
Na we dey run the show the show
Naija obodo oyibo
Ladies call me obimo oh
When we started otego oh
Taba ni kana mo a o na ikan pa yeah
E ye ma fi omo we omo wole juwonlo oh
If you feature wole and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You feature OBO you no blow
Check yourself
Guy you get problem
Mastakraft give you beat and you no blow
Check yourself
Guy you get problem
You gat to work on your head oh
And do it right oh
I can't come and kill myself for you
For you o ehh
Baba God no say I try for you
I can't come and kill myself for you you
Baba God no say I try for you
Ah Hmmm
Kendo Special
Na Special recordz oh
Wolè tide eh
I go cause trouble oh
Oya yeh yeh yeh yeh
Hmmm yeah Amos mega beat o
Credits
Writer(s): Tolu Oduwole
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.