Onuku (feat. Senior Maintain)
Yeah
Dr. Zed
Bigger boy Senior Maintain
Zabaraba (zabaraba)
Onuku (ị ma n'ibu onuku)
Onuku (ị bụ onuku)
Onuku (ị ma n'ibu onuku)
Onuku (ị bụ onuku)
Just the other day me and my guy we go clubbing
See as the girls dem a fronting
I'm taking my time and I'm Snubbing
My guy starts to rush in
One bad gal she dey dribble
Saliva for mouth go dey dribble
I'm taking my time to be single
My guy starts to mingle
Nne were nwayo
Leave this my guy make e comot for door
Guy, shebi I been tell you make you leave am
You no gree am, you wan blow am
God have mercy
The way she dey dribble pass mercy (mercy)
God have mercy
Save me from this controversy (chai onuku-onuku-onuku-oh-ee!)
She chop your money
Telling you say you go rock body (say you go rock body)
Now she don leave you run
And call you onuku (call you onuku o!)
When you dey spend money
Shebi na you she dey call you honey (honey-honey ay-ay)
She don leave you run and call you onuku
Onuku-onuku-onuku-oh-eh! (ị ma n'ibu onuku)
Onuku (ị bụ onuku)
Onuku (ị ma n'ibu onuku)
Onuku (ị bụ onuku)
Anything she want na you go buy
Travel to london Spain and Dubai
Your mama for village dey there dey cry
Why, why, oh why
Dark and lovely, my sugar pie
My sweet honey, but all na lie
Your pikin for house dem dey there dey cry
Why, why, oh why
Onuku-onuku
Any where you go you wanna waka-waka walk about oh
Onuku-onuku
Any girl you see you wanna chooka-chooka chook her back oh

Onuku (ị bu onuku)
Onuku (ị ma n'ibu onuku)
Onuku (ị bu onuku)
Odigonu k'ogadi
Ha micha gi ifutunu k'osi adi
Rapu nwa isi'm without her imandi
Now ibegonu ka nwayi ajadi
Odika imaro ndia, ndia micha gi
Ikponwuo ka azu scumbia
Nwanne true love aburo for ndia
Inwero idea n'ife n'egbu n'ato ka beer
I'n'eme nu onuku-onuku nwatakili mia gi
Dotia gi k'akwukwu
Heh! Bigger boy Senior
She chop you money

Onuku-onuku-onuku-oh-eh! (ị ma n'ịbu onuku)
Nwanne ị bu onuku
Zabaraba chante (ị ma n'ịbu onuku)
Oh-oh-oh-oh-oh (ị bu onuku)
Ị ma n'ịbu onuku
Ị bu onuku
Ị ma n'ịbu onuku
Ị bu onuku
Ị ma n'ịbu onuku
Ị bu onuku
Ị ma n'ịbu onuku
Ị bu onuku
Ị ma n'ịbu onuku
Ị bu onuku
Ị ma n'ịbu onuku
Ị bu onuku
Onuku

Credits
Writer(s): Dr Zed Ndubuisi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.