Benjamins

Is your boy Kush
Ona na na na na

Money go Come
Money go go
Enjoy today
Forget tomorrow
Wetin go be
Go be your own
No go Dey gock
Forget e kpes
Chop life or e chop u
No forget when u burn candle
Mosquito dey bite you for there ye
You must to Chop life or e chop you
No forget when you no get o
Nobody looku your side for there
Ye wagbayi

Bill your maga (bill am)
Call your mugu (call am)
100k dollars
Is all about the Benjamins Baby baby
Bill your maga (bill am)
Sugar daddy (format)
Sho ni cc
Is all about the bejamins baby baby

Nobody send ur papa
Na so you come this life
Na so you go alone
Time to face your hustle
Shebi una know say
Na U go run your race
No pain no gain
(ge ge ge ge)
Shebi u Dey see blood for country
Everybody fighting poverty
So if you Dey craze
Make you craze your lane oo

Chop life or e chop you
No forget when u burn candle
Mosquito dey bite you for there ye
You must to Chop life or e chop you
No forget when you no get o
Nobody looku your side for there
Ye wagbayi

Bill your maga (bill am)
Call your mugu (call am)
100k dollars
Is all about the Benjamins Baby baby
Bill your maga (bill am)
Sugar daddy (format)
Sho ni cc
Is all about the bejamins baby baby

Man must know ye
Where the problem coming from
Tryna fix and make a happy living
The young must to grow oooh
But no work no light
President demdem Dey chop life
People living to survive
You no fit carry am when u don pye
Inshallah we go Dey alright
Pass me the Kush make I feel alright
Pass me the make I feel alright



Credits
Writer(s): Dothype Entertainment Records Inc
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link