Kolo Mentality

Kush

Ono wo ni ye
Olowo ni ye
Ono wo ni ye oo
Jekalo jaiye GBE

No pain no gain
No work no chop
Graduates no job
Many churches one God
No pain no gain
No work no chop
Nepa no light
Tough country we Dey

Kolo mentality
Kolo mentality na na
Kolo mentality
Kolo mentality ye ye
Kolo mentality
Kolo mentality leaders
Kolo mentality na na
Kolo mentality

Kilode San wa
Ewo Sanwo
Eh San wa
Ewo Sanwo

1960
Time naija gain independence
Our leaders eating free
Living happily
With their family
And give my people nothing
Mind your self with your fat stomach
And your long thin neck
Kan Dey talk nonsense
Me no get your time
People Dey for line
The youth are not lazy
Government crazy
Shebi una know
One day Man must to pye

No pain no gain
(Ge ge ge ge)
No work no chop
(Cho cho cho cho)
Graduates no job
(Jo jo jo jo)
Many churches one God
No pain no gain
(Ge ge ge ge)
No work no chop
(Cho cho cho cho)
Nepa no light
Tough country we Dey

Kolo mentality
Kolo mentality na na
Kolo mentality
Kolo mentality ye ye
Kolo mentality
Kolo mentality leaders
Kolo mentality na na
Kolo mentality

Kilode San wa
Ewo Sanwo
Eh San wa
Ewo Sanwo



Credits
Writer(s): Dothype Entertainment Records Inc
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link