Funds Dey

Emi Jamopyper

Mama no worry yourself
Funds dey
Jaiye ori e maami
Funds dey
Chop life while you dey alive
Funds dey
You no go live am twice
Funds dey

Mama no worry yourself
Funds dey
Jaiye ori e maami
Funds dey
Chop life while you dey alive
You no go live am twice
Funds dey

Apekanuko, owo
E le fi we ra won
Omo jomolo
Omo nomopa
Apekanuko, owo
E le fi we ra won
Omo jomolo
Omo nomopa

Mama dey order dey go, shop anything
Chicken melo, oya chop anything
Eyin boys ninu club, Pop anything
Maths teacher sha lowo, money solves everything

Nigba tawan invest, eyin investigate
They wan know my networth, won lon estimate
Nisin tawa tin ball won ti relegate
Oju yin le fi ri but e ni taste

Now I be golden boy laini silver spoon
Chopping life with the big man crew
Two nla nla Pelu big cars too
Lo yankee bi eni lo bathroom

Won ro wa pin Baba loke si ti se
Owo ti de nisin billing ti de
They don dey beef now ki lo tun de
Mo toast e ko gba nisin feelings ti de

Mama no worry yourself
Funds dey
Jaiye ori e maami
Funds dey
Chop life while you dey alive
Funds dey
You no go live am twice
Funds dey

Mama no worry yourself
Funds dey
Jaiye ori e maami
Funds dey
Chop life while you dey alive
You no go live am twice
Funds dey

Apekanuko, owo
E le fi we ra won
Omo jomolo
Omo nomopa
Apekanuko, owo
E le fi we ra won
Omo jomolo
Omo nomopa

Mo ni pe money necessary o necessary o
Na why I wan get money ye
Kin le toju mummy do anything wey she fe tori o necessary oo

Ye, I just wanna get money
Jaiye lavida ni Turkey
If not for money don't call me
I'm living my life, don't stress me

Say one life, I wan jaiye
Gbomo meji kehinde and taiye
Some done die ninu aye

I wan be the first, I no wan gbe po
Ko ri mi ko ni oil dey my head o

Apekanuko, owo
E le fi we ra won
Omo jomolo
Omo nomopa
Apekanuko, owo
E le fi we ra won
Omo jomolo
Omo nomopa



Credits
Writer(s): Mk Ooracle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link