Understand
I just want to show you everything that I go through
Ejoor tani go to guy gan fe go to
O ni believe pe mo ni problem if I show you
Aburo mi ni pe ohun broke but I'm broke too
As everyone dey complain, I say make I come plain
I be human being, se; na me no dey feel pain?
Mo fe smoke worries mi away e fun mi lighter
Wo ni pe elese ni mi dem no like my lifestyle
But I need you to Under. Understand
The pressure too much o, Understand
I can't show you love I'm going through stuff
Oh baby, ma pa mi o, Understand
When you see man smoking, Understand
Don't judge me, I'm broken, Understand
The boy looking dope, but kosowo lapo
See I'm broke on a lowkey, Understand
Na only God know battle wey man dey fight inside
Life don teach me lesson pass my class teacher
Everyday smoking weed like an herbicide
Cos this pain don too much, e dey drive me mad
My family keeps calling, won ro wipe mon snub won
Only God knows, deep down, pe mo love won
I can't show affection the way that everyone wants
O da bi k'eyan lowo ninu bank but can't disburse funds
Everybody checking up on me like, where've you been?
Nkan toh do ju ko mi ni mo kojusi I'm facing things
Te ba ri mi, owo ni mon wa mehn, I'm chasing green
Tori if I no make am, e ma tu ni mo lazy ni
No be say mo proud, I just want to be alone
I no wan see visitor, I don't want to pick my phone
I'll be fine, but for now, I just want to drink & smoke
But before you crucify, I just need you make you know

Awon kan de shin man pe mi ni mentor
Make I show you way, me sef dey find direction
My girlfriend dey vex say I no dey show attention
Babe calm down, erection no dey cure depression
Ice on my wrist pelu ice on my neck
Toh ma check account balance mi, wa ri pe mo ti wreck
I dey help everybody, na who I wan ask for help
Haters claiming to be friends I can only trust myself
I no dey shalaye these days cos they no go understand
They always quick to criticize Always quick to give advice
Dem go sha dey analyze on top another person life
Until you start to live the life before you sef go realize
My mama say make I take my challenges to God
But moti rojo rojo rojo, nobody dey respond
So for now, give me another cup of alcohol
Put yourself in my shoes first before you start to judge

Now dem dey count all my mistake o
Won ni pe, omo mo ti change o
Its like the whole world against me
They all just dey face me
Dem no even know wetin man dey face
UNDERSTAND

Credits
Writer(s): Mk Ooracle
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.