Slay Mama

X O S MUSIC

UDO!!

She's a slay mama

She's a slay mama

She's a slay mama

She's a slay mama

yeh...

IF IT DOESNT MAKE MONEY THEN IT DOESNT MAKE SENSE
SAY WHAT SHE NEEDS NA A MAN WEY GO SPEND
Say
THE TYPE OF GUY WEY GO PULL UP IN A BENZ (pull up in a benzo)

SO ME TELL HER
BECAUSE YOU CUTE MAMA PULL UP WITH ALL YOUR FRIENDS O
MAKE WE ALL BE FRIENDS...

She's a SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA
She's a SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA

She's A SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA
She's a SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA

If you don make am, Mean say you don make am
Love wey I get, I no fake am
Dem other girls, Dem no make am
XTRAORDINARY baby go take am

She gat the Looks & She got Waist
She sabi book, she sabi relate
And She got everything you need in a babe
She's Always on the move just to get paid.
Nwa egbugo mo!

One day I go give you the keys to the Beamer, For real
One day I go give you the keys to the villa
She you dey feel am o!

IF IT DOESNT MAKE MONEY THEN IT DOESNT MAKE SENSE
SAY WHAT SHE NEEDS NA A MAN WEY GO SPEND (man wey go spend his doe)
Say
THE TYPE OF GUY WEY GO PULL UP IN A BENZ (pull up in a benzo)

SO ME TELL HER
BECAUSE YOU CUTE MAMA PULL UP WITH ALL YOUR FRIENDS O
MAKE WE ALL BE FRIENDS...

She's A SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA
She's a SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA

She's A SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA
She's a SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA

She get the mind of a hustler
(Hustler Hustler)

Shawty Bad, She sabi and she's far from Regular
Got a bad man Checking her
Ye

She say she don't wanna fall in love o
(She no need love)

Say all she needs is a man wey go take care of her needs
No be man wey go come to deceive
Ye

One day I go give you the keys to the Beamer for real
One day I go give you the keys to the villa
Shey you dey feel am o!

SHE's A SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA
She's a SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA

She's A SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA
She's a SLAY MAMA
SLAY SLAY SLAY MAMA

She's a SLAY MAMA

SLAY MAMA

She's a SLAY MAMA

SLAY MAMA



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link