Dead Presidents

(XOS MUSIC)

Udo; Okwa Mazi

Udo; EWO!

The Black Star

OUR MONEY DEY
OIL DEY O
WE NO COME TO PLAY
ANYI GA EGOSI HA EBUBEDIKE Oh

OH MILLIONAIRE
OH BILLIONAIRE Oh
OH TRILLIONAIRE

ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU

Isi N'ima
Keep watch on me Kam bu Cinema
Even when you do good Dem go Tag You Bad
Dem Say Na Only Us wey Sin Pass

Holy Mass
God protect me like say Na me Holy Pass
Oburo so eke Nwe Ofia bu Onye ma the Grass
Ibute Ike Everybody ga Enye Gi Chance; aiiii
From Nothing to Something Nwanne We Go Make All The Money
You Dun Know
I love You Baby, No Mean Say I Go Show You All The Money Oh
Okay make I show you THE BLUEPRINT
And I go show you how we do things
So even for my absence, dem go still give you access

Udo

OUR MONEY DEY
OIL DEY O
WE NO COME TO PLAY
ANYI GA EGOSI HA EBUBEDIKE Oh

OH MILLIONAIRE
OH BILLIONAIRE Oh
OH TRILLIONAIRE

ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU

Make we dey Golibe
Shayo Plenty and Kpoli Dey
Omoge Whine Like a Hurricane
Everyday be Like a Holiday

Make we Dey Golibe
Shayo Plenty and Kpoli Dey
Omoge whine like a hurricane
Everyday be like a Holiday eh!
Ewoo!

Nwanne Onwero Ihe Mere Ibe Ya
Dimkpa Tocha Ochere Ibe Ya
Make the money ka Nwa Ka Ibe Ya
A Big is A Big; O Nwa Ka Ibe Ya

Nwanne Onwero Ihe Mere Ibe Ya
Dimkpa Tocha Ochere Ibe Ya
Make the money ka Nwa Ka Ibe Ya
A Big is A Big
Udo

OUR MONEY DEY
OIL DEY O
WE NO COME TO PLAY
ANYI GA EGOSI HA EBUBEDIKE Oh

OH MILLIONAIRE
OH BILLIONAIRE Oh
OH TRILLIONAIRE

ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU
ANYI EGBUGO OZU



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link