Treasure

Mamma o ma yeh
Mamma o ma
Mamma o mamma

Like the sun in the sky
Mma you smile so bright
Like the rain from above
Wey dey cool mah mind
Nobody wey fii take your place oo
Nobody wey ah fii lay mah life for
All the pains you went through just to give me life oh yeah
All the pains you went through mma you paid the price oh yeah
Oritsha bi iya o si laiye, iya la ba ma bo
You be my special (Ololufe mi)
Superwoman oh mamma
(Eji Jo Omo mama ji Jo Omo eh)
You be my special oh oh
Super woman oh mamma
(Eji Jo Omo mama ji Jo Omo eh)
E bami kiiya mi (Oyoyoyo)
Iya ni wura mi
Iya toh bi mi lomo

How ah won take talk am again oo, my dad is the best man in the whole wild world
This kind of love me ah never see
This kind of love wey dey warm my blood
Oluwa bless mah daddy, plenty money wole wa
Alafiya ko wole wa, ibukun re ko wole wa
Lati kekere lati kekere won to gbe mi sori won fimi sere (O nah!!)
From then till up to date
Give thanks to jah all the way

You be my special superman oo papa (E ji Jo Omo baba ji Jo Omo yeh)
You be my special ohh oh special man oh oh yeh
(E ji Jo Omo baba ji Jo Omo yeh)

E bami kii baami (Oyoyoyo)
Baba ni jigi mi
E bami kii daddy
Baba ni jigi mi
Baba toh bi mi lomo

Oya Jo mummy Jo mummy eh
Gbese le ko kan, ji Jo fun Omo yin oo Ayomide
Oya Jo daddy Jo daddy eh
Gbese le ko kan, ji Jo fun Omo yin oo Akanji ni



Credits
Writer(s): Ridwan Abdulazeez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link