Jara'e (feat. Yomi Boss)

It's YM RECORDS baby
Rayzee (Mahd)
Yeee yahhh (Magikk)
Eeeeh bam bam
Yomi boss wole de oo
International lomo ye

Lemme tell you something
Anything you say
Anything you do
Some are recording
Dem go talk your matter
Put am on repeat
Anytime you show up
Dem go dance to your rythm
(Chekiriya chekiriya ah ah ah)

I know the real and the fakers
Boys or girls e no matter
(Ye na na)
They don't really care
If you do good or bahd
Dem go talk
I know the real and the fakers
(Ke ke ke)
Boys or girls e no matter
(Ye na na)
They don't really care
If you do good or bad them go talk

As a bad man
Ah dey burst there brain
Giddem vibe wey go turn Dem on
Two seconds omo see gobe
Rythm ah burst their brain
As a bad man
Ah dey burst there brain
Giddem vibe wey go turn Dem on
Two seconds omo see gobe
Eh na nana

Ja ja ja Jara e
(Jara o Jara eh eh eh)
Ja ja ja Jara e
(Odin din din gididi din Gon oo)
Ja ja ja Jara e
(No food for lazy man oh uh oh)
Ja ja ja Jara e
(O lowo lo wo o Fe ra moto)

Ninu aiye
Many things wey dey happen Gon
Your tight friend dey pray say make you fall
But e no go happen Gon ni oo
Yeah (Ye ye ye)
Orimi o gba bode
Oluwa je kin kole o
Awon elese cho cho cho
Maje kiwon ya sodo mi
Oluwa lo lowo
Kilode te wan pariwo
Stand with your gun
And no ji soro oo
Gbajumo nimi ni gboro
YEAh

Bad man original
Bad man classic
Bad man badder than the man you know
Buh nobody badder
Only God oo

As a bad man
Ah dey burst there brain
Giddem vibe wey go turn Dem on
Two seconds omo see gobe
Rythm ah burst their brain
As a bad man
Ah dey burst there brain
Giddem vibe wey go turn Dem on
Two seconds omo see gobe
Eh na nana

Ja ja ja Jara e
(Mmm mmm mmm)
Ja ja ja Jara e
(No go dull oo No go dull oo)
Ja ja ja Jara e
(Mmmmmmmmmm)
Ja ja ja Jara e
(Oh na)
Milla

Ja ja ja Jara e
Ja ja ja Jara e
Ja ja ja Jara e
Ja ja ja Jara



Credits
Writer(s): Ridwan Abdulazeez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link