Sure life (feat. Nas berry)
E sure for you do the legwork
Mumsy dey wait for my networth
I blow today sef na God work
I blow today sef na God work
Mama dey pray baba fumilowo
I no won dey go dey borrow borrow
Francis wey we start together
E no mean say we go end together
Say those when dey make am
Them no carry two head
Them no carry two oh
Them no carry two head
Oya those when dey make am
Them no carry two head
Them no carry two head oh
Them no carry two head
Oluwa is involved
I go gbagbalada
Lede lede I go climb this leather
Say me I go carry biro
I go carry pencil
Write my name for the hall of fame
Who born dem adenuga oh
I say who born dem otedola oh
Who born dem Adeleke oh
Who dem dangote oh
Hope I fit flex my mama
Hope I fit flex my papa
Gucci I buy for brother
Prado I buy give my sister oh
I no want soak garri
Listen lemon no want gba igbadi
Ginger me ginger mi ni
Change am for me I want go Germany
E sure for you do the legwork
Mumsy dey wait for my networth
I blow today sef na God work
I blow today sef na God work
Mama dey pray baba fumilowo
I no won dey go dey borrow borrow
Francis wey we start together
E no mean say we go end togethe
Wo ma so Soro tobafejaiye oh
Owo lo kpo lama fe laye oh
Ori Lon so Koma Kaye oh
Owo lo kpo lama fe laye oh oh
Them say I too dey raise shoulder oh
Age of 24 I don dey count muller oh
I dey jones you dey pay me
All the gist for the street you dey tell me
Listen I no want borrow pose
Bless this boy I want denge pose
Sho ma wa sho ma garangolo
Bless e me man won wombolombo
Lemon me no get enemy
Fuck fake friends
Fuck dem frenemies
Wish me well I dey wish you well
Wish me bad I still wish you well oh
See lemon no dey raise shoulder oh
At the age of 20 I don dey chase muller
Oluwa nai be the formula
Listen for this music we must popular
Guy even though we dey do secular oh
This our music no be regular oh
My music no dey regular oh
Mo ni mo fine
Make I turn Adeleke
Man won fresh
Me won dey ok
Oluwa ni loke loke
Bless mummy loke loke
Malo so so soro tobafe jaiye
Owo lon so
Lama fe laye oh
Ori Lon so Koma gbe aye
Ori Lon so Koma gbe jaye oh
Mumsy dey wait for my networth
I blow today sef na God work
I blow today sef na God work
Mama dey pray baba fumilowo
I no won dey go dey borrow borrow
Francis wey we start together
E no mean say we go end together
Say those when dey make am
Them no carry two head
Them no carry two oh
Them no carry two head
Oya those when dey make am
Them no carry two head
Them no carry two head oh
Them no carry two head
Oluwa is involved
I go gbagbalada
Lede lede I go climb this leather
Say me I go carry biro
I go carry pencil
Write my name for the hall of fame
Who born dem adenuga oh
I say who born dem otedola oh
Who born dem Adeleke oh
Who dem dangote oh
Hope I fit flex my mama
Hope I fit flex my papa
Gucci I buy for brother
Prado I buy give my sister oh
I no want soak garri
Listen lemon no want gba igbadi
Ginger me ginger mi ni
Change am for me I want go Germany
E sure for you do the legwork
Mumsy dey wait for my networth
I blow today sef na God work
I blow today sef na God work
Mama dey pray baba fumilowo
I no won dey go dey borrow borrow
Francis wey we start together
E no mean say we go end togethe
Wo ma so Soro tobafejaiye oh
Owo lo kpo lama fe laye oh
Ori Lon so Koma Kaye oh
Owo lo kpo lama fe laye oh oh
Them say I too dey raise shoulder oh
Age of 24 I don dey count muller oh
I dey jones you dey pay me
All the gist for the street you dey tell me
Listen I no want borrow pose
Bless this boy I want denge pose
Sho ma wa sho ma garangolo
Bless e me man won wombolombo
Lemon me no get enemy
Fuck fake friends
Fuck dem frenemies
Wish me well I dey wish you well
Wish me bad I still wish you well oh
See lemon no dey raise shoulder oh
At the age of 20 I don dey chase muller
Oluwa nai be the formula
Listen for this music we must popular
Guy even though we dey do secular oh
This our music no be regular oh
My music no dey regular oh
Mo ni mo fine
Make I turn Adeleke
Man won fresh
Me won dey ok
Oluwa ni loke loke
Bless mummy loke loke
Malo so so soro tobafe jaiye
Owo lon so
Lama fe laye oh
Ori Lon so Koma gbe aye
Ori Lon so Koma gbe jaye oh
Credits
Writer(s): Michael Michael
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.