Holy Water

Odo yewu make you post every platform oh
E be your love wey dey boost me iron gon gon
Give me ice give me ice
Come make my body colder
Cause when I dey with you
Say other niggas jakpa
Nothing cause e yawa oh
Omalicha girl you too cost
Girl your body Marama too cost oh
Marama too cost oh
Oh no no no
O baby put it on rewind
Make you wine dat gon gon gon
It's like them pierce me mosquito
Cure my malaria
Cure my malaria ahhhn

No go do me marathon
No go do gbeton
Biggy backer wey dem make a bad man shout oroma
Pour me holy make my body feel colder
E be only you wey make my body dey ginger
Ahnn ahnnn

The gedu just dey enter enter ahn ahn ahn
I say I say Gedu wey dey enter

Baby wise up
Wise up oh
She give me nice and she wise oh oh
The way you wiggle my body Tinini tanana
Tinini tanana
See baby girl you fine gon
Girl you no dey wear aba gon
Gucci berry and the Gucci berry
Designers oh designers oh
Baby lie die con balance oh
My love e gallant
Me and you girl we balance oh
Sho ma wo sho ma wo
Sho ma popopo

No go do me marathon
No go do gbeton
Biggy backer wey dem make a bad man shout oroma
Pour me holy make my body feel colder
E be only you wey make my body dey ginger
Ahnn ahnnn
The Gbedu just dey enter enter ahn ahn

Ni ife sese oh
Oh baby ekuro
Wa jaiye jaiye oh
Oh baby ekuro oh oh

No go do me marathon
No go do gbeton
Biggy backer wey dem make a bad man shout oroma
Pour me holy make my body feel colder
E be only you wey make my body dey ginger
Ahnn ahnnn



Credits
Writer(s): Obele Esueni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link