Talk

Hmm yeah hey
Kvrdi klymax
Freestyle on this one
Styka on the beat
You see this fake life wey all my niggas dey live so
Them nor get money and still Dem go dey form like chief o
Them go dey lie stupid lie as if me I be fool oh
You think say I nor sense but me I be witch o
Naso this nigga come to me say him don buy iphone11
Even send me stupid video thinking say I go dey jealous
I nor get time for that i just wanna make my dough
You get the phone nor mean say you get the money
Nigga shey you know?
Naso another nigga
Send me dm say him don buy him car
I nor follow am to argue i nor even get the time
I con find out later say this nigga e too dey lie
The nigga na even driver the car belongs to oga
Na una talk am with your mouth because say you just wanna brag
Una go lie sey una get the Gucci but you wearing rags
Instead make you go dey hustle make you later leave the rags
Una dey just dey drop the lie instead of securing the bag
Make I continue
From where I stop
Them go try to copy others
Because say Dem don dey bop
Instead nigga focus on your life make you go get your own
You fit but 11 cars
You fit buy 11 phones
You fit get all the money
You fit sponsor all your guys
You nor need to dey lie
E nor go take you anywhere
I don talk my own
And I pray sey make you hear
Na una talk am with your mouth because say you just wanna to brag
Una go lie say una get the Gucci but you wearing rags
Instead make you go dey hustle
Make you later leave the rags
Una dey just dey drop the lie
Instead of securing the bag
Na you talk am with your mouth
Because say you just wanna brag



Credits
Writer(s): Akorede Akingbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link