Hustle

God's with me yeah
P prime gbemi debe(mo fe lo Bubble o)
Omo Jesu tun no card o
Grind on a low
Me and my boys
We dey bomb on a low
Scatter scatter
We dey pata pata
Maga dey pay
We dey rata rata
Vibe don firi o yeah
We don kiri o yeah
Vibe don firi o yeah
We don kiri o yeah
Sapa dey run
Our streets
Me and my guys
We dey rap for the beat
All of the girls
Dem dey feeling the beat
We killing the vibe
And we giving the heat
Giving Heat hun
Giving Heat hun
Giving Heat hun
Eleda ma sun
Mo ya lo hustle
To ri Mo Fe sun
Moya Kori mole
Mo ya lo bubble
Eh eh
Eleda ma sun
Mo ya lo hustle
To ri Mo Fe sun
Moya Kori mole
Mo ya lo bubble
Eh eh
Eleda ma sun
Ma lo Fi mi Kun
To tori Mo Fe sun
Mo Fe ma bubble eh
Mo Fe ma bubble eh
Sometimes wey we dey
We nor get nothing to eat
Sometimes we dey
Nothing dey to hit
Sometimes wey we dey
We nor get nothing to eat
Eleda ma sun
Mo ya lo hustle
To ri Mo Fe sun
Moya Kori mole
Mo ya lo bubble
Eh eh
Eleda ma sun
Mo ya lo hustle
To ri Mo Fe sun
Moya Kori mole
Mo ya lo bubble
Eh eh



Credits
Writer(s): Akorede Akingbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link