Global

I've been doing this from seventeen
Men I've been chasing my money
I no dey see nobody
I swear I do this for my mummy
Swear I do this for the family
If I no get money wetin I gain
Nobody go dey for me
Everytime dem wan talk trash
But me focus on stacking up cash
And we getting it in abundance
We living life this ain't no trance
Them know me all around the universe (Around the universe)
Now we global
When fly international
We in their mouth for the area
(For the area)
Now we global
When fly international
We in their mouth for the area
(For the area)

Late nights man I'm so stressed
Man gat to confess, hustle not to impress
I kiss up my blunt just to kill my stress
Hustle up so when money come man gat to invest
Focus on the game like a referee
If no offense then no card
If no be money yarns, then no yarns
Bad energy stay far
(Yea yea)
Man no get time to sit down dey discuss another man matter
Time could get you money but money can't buy you time
That's so real, not the reel on instagram
Man never do coke, only about Benjamins in grands
I know so many can't relate to being underground and on the ground
Man has been staying on the ground but underground
Now we global
When fly international
We in their mouth for the area
(For the area)
Now we global
When fly international
We in their mouth for the area
(For the area)



Credits
Writer(s): Nnamdi Obi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link