Money

Me nah want stress so don't bother me
And we are not friends so don't brother me
Me nah want stress so don't bother me
And we are not friends so don't brother me
Wetin they cure man stress na money
Obasanjo and Stella na money
Ned and Reginald na money
Oshomole nko
Wetin they cure man stress na money
Obasanjo and Stella na money
Ned and Reginald na money
Oshomole nko

Dem say money be the root of evil
Na still money make life beautiful
If you no get money you na get level
God for us all, malam with him kettle
Man never sleep on bike
If You snooze you lose
Say go me go ride or die
Man is on the grind men from 9 to 5
If e no be money talk please don't call my line
Me nah want stress so don't bother me
And we are not friends so don't brother me
Me nah want stress so don't bother me
And we are not friends so don't brother me
Wetin they cure man stress na money
Obasanjo and Stella na money
Ned and Reginald na money
Oshomole nko
Wetin they cure man stress na money
Obasanjo and Stella na money
Ned and Reginald na money
Oshomole nko

No more stress, everything blessed
Wanna check my standard? everything classy
You know like ah journalists, man still dey press
Them know say we so real, we no try impress
Man fi to trust the almighty
Give them good vibes from the 90's
When I come through, I strike like ah lightening
Men I give them good vibes (give them good vibes)
Me nah want stress so don't bother me
And we are not friends so don't brother me
Me nah want stress so don't bother me
And we are not friends so don't brother me
Wetin they cure man stress na money
Obasanjo and Stella na money
Ned and Reginald na money
Oshomole nko
Wetin they cure man stress na money
Obasanjo and Stella na money
Ned and Reginald na money
Oshomole nko



Credits
Writer(s): Nnamdi Messiah Obi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link