Bad Things
Yo! Goodmehn
Listen up!!
I got something to say
Why do people like Bad things
Why do people like Bad things
Why do people like Bad things
If you do wetin good see dem no go like am
This world na wa oo
This world na wa oo
This world na wa oo
Na wa na waa ooo
Make you do wetin good
People take am useless
Make you do wetin good
People take am useless
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
High life real life
Good life sweet life
High life real life
Good life sweet life
I prostrate for this life o
Good life with a riffle
Do something good they say you're good for nothing
Do something bad they Hail you baba oo
That doesn't mean the Goodman will go dirty
Gbo ori duro make you take right lessons
To be good is no limitation
Let the Goodman give you right orientation
Take my life for example
My life dey so simple
I no dey do lau lau but I dey move crowd
People parents dem dey see me dem dey dey proud
I got right attitude right altitude
Omuru no be part of me o
Hokey do key hokey do key
I dey reason do and don't before me I dey do things
This world na wa oo
This world na wa oo
This world na wa oo
Na wa na waa ooo
Make you do wetin good
People take am useless
Make you do wetin good
People take am useless
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
High life real life
Good life sweet life
High life real life
Good life sweet life
People tryna be their self
Influence of the world start to make dem kpef
And this is how the world be like
If you no join us be like say u dey psych
Shay make dem crest your name with broken bottle
Abi r.i.p na him u want for your photo
This na how people join bad gang
People intimidate people join bad gang
Why do people like bad things
Post nakedness you go get plenty hailing
Say you wan be Goodman like Jfortune
Dem go say you dey live a life of misfortune
The world only want to hear the good bad news
Dem no wan hear say Jehovah witness dey preach good news
14 years with a brand New Benz
Nobody care to know how they get the Benz
Why do people like bad things
Why do people like bad things
Why do people like bad things
If you do wetin good see dem no go like am
This world na wa oo
This world na wa oo
This world na wa oo
Na wa na waa ooo
Make you do wetin good
People take am useless
Make you do wetin good
People take am useless
Ah ah ah ah
Wetin be this ohhh
Ah ah ah ah
Wetin be this ohhh
Listen up!!
I got something to say
Why do people like Bad things
Why do people like Bad things
Why do people like Bad things
If you do wetin good see dem no go like am
This world na wa oo
This world na wa oo
This world na wa oo
Na wa na waa ooo
Make you do wetin good
People take am useless
Make you do wetin good
People take am useless
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
High life real life
Good life sweet life
High life real life
Good life sweet life
I prostrate for this life o
Good life with a riffle
Do something good they say you're good for nothing
Do something bad they Hail you baba oo
That doesn't mean the Goodman will go dirty
Gbo ori duro make you take right lessons
To be good is no limitation
Let the Goodman give you right orientation
Take my life for example
My life dey so simple
I no dey do lau lau but I dey move crowd
People parents dem dey see me dem dey dey proud
I got right attitude right altitude
Omuru no be part of me o
Hokey do key hokey do key
I dey reason do and don't before me I dey do things
This world na wa oo
This world na wa oo
This world na wa oo
Na wa na waa ooo
Make you do wetin good
People take am useless
Make you do wetin good
People take am useless
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
Ah ah ahhh
Wetin be this ohhh
High life real life
Good life sweet life
High life real life
Good life sweet life
People tryna be their self
Influence of the world start to make dem kpef
And this is how the world be like
If you no join us be like say u dey psych
Shay make dem crest your name with broken bottle
Abi r.i.p na him u want for your photo
This na how people join bad gang
People intimidate people join bad gang
Why do people like bad things
Post nakedness you go get plenty hailing
Say you wan be Goodman like Jfortune
Dem go say you dey live a life of misfortune
The world only want to hear the good bad news
Dem no wan hear say Jehovah witness dey preach good news
14 years with a brand New Benz
Nobody care to know how they get the Benz
Why do people like bad things
Why do people like bad things
Why do people like bad things
If you do wetin good see dem no go like am
This world na wa oo
This world na wa oo
This world na wa oo
Na wa na waa ooo
Make you do wetin good
People take am useless
Make you do wetin good
People take am useless
Ah ah ah ah
Wetin be this ohhh
Ah ah ah ah
Wetin be this ohhh
Credits
Writer(s): Joel Uruemu Tuoyor
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.