Jaiye

Hey! good

Party people are y'all ready
Party people are y'all ready
Party people are y'all ready
(Hey!) Shay é ti ready

Oya gbese gbese gbese
Gbese gbese
Oya gbese gbese gbese
Gbese gbese
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye jaiye jaiye
Jaiye lo jaiye

No be today we don dey hustle
He don tale we don dey hustle
Tell me why we no go jaiye
Tell me why we no go jaiye
Bamboo wey no work o dey flenjo
Why we that are hardworking no go flenjo
Abeg femile make i jaiye
Na person wey dey alive dey jaiye
I no fit die make i rotten
Make those who don't know where i started from flenjo my working
Enjoy my working
Chilling and popping
Rocking Versaceee
Pressing big yansceee

Party people are y'all ready
Party people are y'all ready
Party people are y'all ready
(Hey!) Shay é ti ready

Oya gbese gbese gbese
Gbese gbese
Oya gbese gbese gbese
Gbese gbese
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye jaiye jaiye
Jaiye lo jaiye
Jaiye jaiye jaiye

As the money take dey enter
We dey invest we dey jaiye
Poverty not our portion
Making the money that's the only option
As the money take dey enter
We dey invest we dey jaiye
Poverty not our portion
Making the money so we go dey enjoy my working
Enjoy my working
Chilling and popping
Rocking Versaceee
Pressing big yansceee

Party people are y'all ready
Party people are y'all ready
Party people are y'all ready
(Hey!) Shay é ti ready

Oya gbese gbese gbese
Gbese gbese
Oya gbese gbese gbese
Gbese gbese
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye ooo jaiye (jaiye)
Jaiye jaiye jaiye
Jaiye lo jaiye
Jaiye jaiye jaiye

Yes o make we party dey go men
Make we jaiye dey go men
Hey crespin
Goodmehn
Jaiye gbedu dey go



Credits
Writer(s): Joel Uruemu Tuoyor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link