African Leaders

Ye ye leaders, make una come see them oo
Akpatseemi

African leaders, you be misleaders, you be murderers
You be kokonsa, akpatsemei son, juloi akpatsemei son
Akpatsemei son heey heey
Akpatsemei son, juloi akpatsemei son
Akpatsemei son heey heey
Akpatsemei son heey heey
African leaders, you be good oo, you be murderers
You be kokonsa, akpatsemei son, juloi akpatsemei son
Akpatsemei son heey heey
Akpatsemei son heey heey
Akpatsemei son, juloi akpatsemei son
Akpatsemei son heey heey

African government you be PHD pull him down
You dey do bad wild things you be like pigs in gowns
Greediness come corrupt your mind
You dey cheat and abuse your crowns
You be VIP meaning vampire in power
You be nkome nfa

Akpatsemei son, juloi akpatsemei son
Akpatsemei son heey heey

Creating poverty and unemployment
African leaders
Environmental degradation
African leaders
Vilifications, aggressions
African leaders
Procrastination, nokomeiabiition
African leaders
Manipulations, corruptions
African leaders
Bribery and intimidations
African leaders
Nepotisms, favoritisms
African leaders
Nepotisms, favoritisms

See dem come, all dem know be yeye governance
Dem go steal the money, go hide am for some place oo
And dem country mean and country woman and children
Dey die, olioshe, God go punish una

African government you only good at witch-hunting
All you do in office be lying and stealing
Pocketing every money in the name of projects
Using the money to buy your personal jets
Children dey learn for under tree
Papa no pay for school fees
Mama dey work like donkey
Children dey sleep for under tree
Dem get dem bachelors' for the street
But you carry carry carry all the money go put for Switzerland
Oyibo dey take work for him land
But you carry carry carry all the money go put for Swiss bank
He go take borrow you again oo
You too go steal am again
He go take borrow you again oo
You too go steal am again
He go take borrow you again oo
You too go steal am again
Hmmm he go take borrow you again oo
You too go steal am again

Creating poverty and unemployment
African leaders
Environmental degradation
African leaders
Vilifications, aggressions
African leaders
Procrastination, nokomeiabiition
African leaders
manipulations, corruptions
African leaders
Bribery and intimidations
African leaders
Nepotisms, favoritisms

African leaders, you be good oo, you be murderers
You be kokonsa, akpatsemei son, juloi akpatsemei son
Akpatsemei son heey heey
Akpatsemei son heey heey
Akpatsemei son, juloi akpatsemei son
Akpatsemei son heey heey

Akpatsemei son hey hey
Be aatua yeei ee hey hey
Akpatsemei son hey hey
Be aatua yeei ee hey hey
Abaayoo nye
America dey rejuvinate
Haa haa haaa haa haa
But Africa dey perambulate
America dey rejuvinate
Haa haa haaa haa haa
But Africa dey perambulate
America dey rejuvinate
Haa haa haaa haa haa
But Africa dey perambulate



Credits
Writer(s): Prince Laryea
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link