Bend Ova

It's Eddy Baba
Omo Ghana tio gbede on the beat yeah
Washere
Me getting me a make over
E be time we dey take over
But you know them go fight make you take cover
Knock knock for your head like a hangover
See
You see me I no be one lover
I dey swing some time like a jangilover
So if una the one wey dey wan understand the parol
Hit my line make you come over
I like them girls wey dey do yoga
Hmm I like when you bend ova
E be like say girl you fit maneuver
The train don dey leave enter Vancouver
See
Mr man make you know your place
Some people always on my case
Eddy Baba issa one in the world
I am the type of guy wey you can't replace
Yeah on the streets we are not illegal
Demonizing the youth oya come deliver
Two good kidneys and I get one liver
Story wey get twist we dey call Oliver
Guy stay on your guard make you call Shalewa
I'm the beast in the yard oya come sarewa
She dey waste my time man I can't believe her
But she dey bend ova me I no go leave her
My money no be counterfeit
I go sign the Affidavit omo
Look the way I dey dress to impress
Oya put the respect on my Buga fit
Wait
Hmm
Testing testing
Omo Ghana on the first team first team
Looking like a meal on a Peng Ting Peng Ting
Buy everything no renting renting
Gbekale je n feel e on a long thing long thing
Ki lo fe lowo mi abi Fenty Fenty
Owo po lowo mi it is plenty plenty
Je ki n baye e je like it's 2020
Iyen o mada
Oh My God
I like dem girls wey dey do yanga
But you know say you no fit put man down
Kini to serve mi yi o ma ga o
Yeah on the streets we are not illegal
Demonizing the youth oya come deliver
Two good kidneys and I get one liver
Story wey get twist we dey call Oliver
Guy stay on your guard make you call Shalewa
I'm the beast in the yard Oya come sarewa
She dey waste my time man I can't believe her
But she dey bend ova man I no go leave her
On the streets we are not illegal
Demonizing the youth oya come deliver
Two good kidneys and I get one liver
Story wey get twist we dey call Oliver
Guy stay on your guard make you call Shalewa
I'm the beast in the yard Oya come sarewa
She dey waste my time man I can't believe her
But she dey bend ova man I no go leave her



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link