Lady
It's Eddy Baba
Omo Ghana tio gbede on the beat washere koye e sin
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Let me give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
The first time she want to communicate
The last time you know me I want to come in you Kate
We no fit skip the middle make I give it to you straight
That's the best part of the story and it awaits
The way you whine make my thing levitate
To ba gbe sunmo mi me I no go hesitate
Life is short and I wan chop am I no go wait
Sweetness dey for your body let me get a taste
Je kin ja lekun re make we dey fornicate
I got the keys to your house let me open gate
Na ten times wey she call my name
She want to sur my name
Pillow talk she don dey suffocate
If you like let me put a Teni for your case
We living life we no care what anybody says
If you wanted to talk come say it to my face
Ode lawon eleyi sha keep up with the pace
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto
Ofe ya photo
Kodi simi let me give you the koko
Hot chocolate lomo latile
Bo se n womi latile
Je n bo sokoto mi ko fo
So shy ni what are you waiting for
She come tell say me say she never do before
But no be wetin you dey talk for call
Not at all
You told me they call you Singapore
She like em dark yeah I'm the darkest
Plenty money dey fi me pockets
Let me tell you me I no go lie
Me I no go tire
I dey enter fire for the circus
Come shake body for the Baba
Whine that waist omo dada
Climb on me like a ladder
Gbedi e wa omo dada
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Let me give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Let me give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Omo Ghana tio gbede on the beat washere koye e sin
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Let me give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
The first time she want to communicate
The last time you know me I want to come in you Kate
We no fit skip the middle make I give it to you straight
That's the best part of the story and it awaits
The way you whine make my thing levitate
To ba gbe sunmo mi me I no go hesitate
Life is short and I wan chop am I no go wait
Sweetness dey for your body let me get a taste
Je kin ja lekun re make we dey fornicate
I got the keys to your house let me open gate
Na ten times wey she call my name
She want to sur my name
Pillow talk she don dey suffocate
If you like let me put a Teni for your case
We living life we no care what anybody says
If you wanted to talk come say it to my face
Ode lawon eleyi sha keep up with the pace
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto
Ofe ya photo
Kodi simi let me give you the koko
Hot chocolate lomo latile
Bo se n womi latile
Je n bo sokoto mi ko fo
So shy ni what are you waiting for
She come tell say me say she never do before
But no be wetin you dey talk for call
Not at all
You told me they call you Singapore
She like em dark yeah I'm the darkest
Plenty money dey fi me pockets
Let me tell you me I no go lie
Me I no go tire
I dey enter fire for the circus
Come shake body for the Baba
Whine that waist omo dada
Climb on me like a ladder
Gbedi e wa omo dada
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Let me give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Enter the moto my lady
Let me give you the koko my lady o
Ofe wa ya foto
Emi ti je loto
Wetin she wanti no one knows
Credits
Writer(s): Edward Adejinle
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.