Phenomenon
Oooooooooohhh yeah yeah
Oooooooooohhh
Big up big up big up
To all em lover birds round the world
From me yana down to overseas
Still believing in love
And Holding dem own down
Holding em own down real tight
All o y'all phenomenon
Hmmm
Money no be issue
Our matter na their issue
Dem dey whine make I leave you
Abi dey won whine my nipple
Friends in your ear but you pay them no mind dem be jealousy people
Keep bussin a nigga membrane na the reason why I'm stuck with you
They don't what's going on
Pass glue how it's holding us
And the love for my barnie authentic
Vibe wey she carry eccentric
If no be fenti she rocking na fendi
Carry on with the style you dey go na to see my mama we dey go
No dey vouch but I sure say my bae go dey hold me
Down down
From the couch to the bed bae you know how it's going
Down down
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Make me feel alright
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Eko na only with you I like to share moments
Even though my guys tell me fear woman
I opened up and I let you in
Cause every good lady needs a gentleman
Other girls but none exciting
Na you I choose no be rocket science
Breakfast in bed I am practical
I go serve you like person wey go paripa
Boss lady wey get her own too
In a class of her own nigga home school
You don't even post me on IG
She don't need validation like most do
Gimme a buzz I go pull up
She don off my cloth
Three gbosa you too much
Eko ti ti ti
No dey vouch but I sure say my bae go dey hold me
Down down
From the couch to the bed bae you know how it's going
Down down
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Make me feel alright
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Oooooooooohhh
Big up big up big up
To all em lover birds round the world
From me yana down to overseas
Still believing in love
And Holding dem own down
Holding em own down real tight
All o y'all phenomenon
Hmmm
Money no be issue
Our matter na their issue
Dem dey whine make I leave you
Abi dey won whine my nipple
Friends in your ear but you pay them no mind dem be jealousy people
Keep bussin a nigga membrane na the reason why I'm stuck with you
They don't what's going on
Pass glue how it's holding us
And the love for my barnie authentic
Vibe wey she carry eccentric
If no be fenti she rocking na fendi
Carry on with the style you dey go na to see my mama we dey go
No dey vouch but I sure say my bae go dey hold me
Down down
From the couch to the bed bae you know how it's going
Down down
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Make me feel alright
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Eko na only with you I like to share moments
Even though my guys tell me fear woman
I opened up and I let you in
Cause every good lady needs a gentleman
Other girls but none exciting
Na you I choose no be rocket science
Breakfast in bed I am practical
I go serve you like person wey go paripa
Boss lady wey get her own too
In a class of her own nigga home school
You don't even post me on IG
She don't need validation like most do
Gimme a buzz I go pull up
She don off my cloth
Three gbosa you too much
Eko ti ti ti
No dey vouch but I sure say my bae go dey hold me
Down down
From the couch to the bed bae you know how it's going
Down down
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Pull up pull up pull up pull up pull up
Baby me come over
Make me feel alright
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Your body na phenomenon
Girl you na phenomenon
Credits
Writer(s): Chinemelum Nwigwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.