Opportunity
Eko
Wahhh
I know say God grace sufficient
Many hustle for stipends
Brother man me no pretend
Got me grindin on weekends
Na to seek for your green pastures
Oya drop that your spoon wey dey feed your distractions
All I know
Sapa go come and go
That one na confirm oo
Confirm ooo
All I see
Blessing wey surround me
No let am pass you by
What you waiting for
Opportunity
Opportunity
Opportunity opportunity Opportunity opportunity
No dey play with opportunity
Comot for your comfort zone
Your responsibility own up
Take your chance when it show up
Go on soun what's with the hold up
Why you come dey dilly dally dilly dally dilly dally
People too dey dilly dally dilly dally dilly dally

Yeye yeye
No dey rush am na to plan am it is all in you
If you calm down you go cash out it is possible
Omo one chance na to grab am don't be gullible
It is all in you
For some people in this life e only comes once
No waste am remember where you come from
Opportunity
The matter no be wetin you go run from
Na to focus go pay you in the long run
Opportunity
Opportunity opportunity opportunity opportunity opportunity yuh
Opportunity opportunity opportunity opportunity
I don take my opportunity
UPBLOWN!

Credits
Writer(s): Chinemelum Nwigwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.