Pressure

Soundz, how fa na?
You dey drop jams, you dey drop jams na
You should be bigger than you're na
What's going on?

I'm on the run my bro
They tried to get me down my bro
Dey try to make my life better
'Cause time no dey slow my bro
And that's why me go dey my dey
Because I no like gbege
Them ma try to block my region
But them ma go try and fail

So find me some palm wine
My melanin girl, my fine wine
Fake clout all over my timeline
Scroll pass, e no be my concern
Many things wey dey happen for the online
Many talents confide
No go give me nonsense make I con sign
Na wahala wey you dey find (dey find)

I'm on the road all alone
And I no know when I go blow
But I get patience
So don't pressure me (don't pressure me)
I know industry idols
But I go still dey kill the show
'Cause I get God oh
So don't pressure me (don't pressure me)

Oni kaluku pa lu soro
My happiness their sorrow
Nothing we go make me fall o (amin o)
I go dey lead dem follow
I go dey funwo (funwo)
I go dey funwo 'til e suwo (suwo)
And when they say they don tire me
I go dey put in more fire

So find me some palm wine
My melanin girl, my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass, e no be my concern
Many things wey dey happen for the online
Many talents confide
No go give me nonsense make I con sign
Na wahala wey you dey find (find)

I'm on the road all alone
And I no know when I go blow
But I get patience
So don't pressure me (don't pressure me)
I know industry idols
But I go still dey kill the show
'Cause I get God oh
So don't pressure me (don't pressure me)

I'm on the road all alone
And I no know when I go blow
But I get patience
So don't pressure me (don't pressure me)
I know industry idols
But I go still dey kill the show
'Cause I get God oh
So don't pressure me (don't pressure me)



Credits
Writer(s): Samuel Idowu Oluwadarasimi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link