Faraway

(Banga)
Wo ohhh (ree)
Santorini I take you go (reward)
Or Shey na paris you like to go
Just to show say I love you so
Sound boy fi dig yal dem ohh

All your friends don talk say (say)
Make you leave me comot
Your papa don vex for you (ah-ah)
But you no gree comot ohh
I no go lie to you
I never meet your type before
Ma hustle kpa for you
Tim ba ti blow I'll take you on tour

I want to make you happy
I want to make you smile my love
Want to give you everything (everything my love)
Fly you out the country (ma fooh)
Make I take you round the world
Olo mi sha don't worry
Yeah

I'll take you faraway oh
Faraway oh, faraway oh
Faraway away (faraway away)
I'll take you faraway oh
Faraway oh, faraway oh
Faraway away (I'll make them go away)

Dem don gimme warning (warning)
Won so ti won ni (won ni)
Time way my hustle go pay
I'll show them the money (money)
O n dun won gan ni
Say you Dey for me
Dem wan try to ya wa ohh
Apeere lo fi ponmi
Ponmi oh oh

I want to make you happy (aaaaaaah)
I want to make you smile my love
I want to give you everything (everything my love)
Fly you out the country (ma fooh) (aaaaaaaah)
Make I take you round the world
Olo mi sha don't worry (my dear)

I'll take you faraway oh
Faraway oh, faraway oh
Faraway away (faraway away) (ah ahaha)
I'll take you faraway oh
Faraway oh, faraway oh
Faraway away (I'll make them go away)

I want to make you happy (aha)
I want to make you smile my love (oh yeah)
Want to give you everything (everything my love)
I no go lie for you (ma fooh)
I never meet your type before (oh ah ahah)
Want to give every (reward)
Sound boy fi dig yal dem

I'll take you faraway oh
Faraway oh, faraway oh
Faraway away (faraway away)
I'll take you faraway oh
Faraway oh, faraway Oh
Faraway away (faraway away) (banga)

Santorini I take you go
Or Shey na paris you like to go
Just to show say I love you so
I love you so (ahh love you so ohh)
Santorini I take you go (oloun olo)
Or Shey na paris you like to go
Fuuuuuu funwon...



Credits
Writer(s): Samuel Idowu Oluwadarasimi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link