Only One Life

Mm mmmm
Wattabambam
Bambambila
Oo I

Lately I've been on my own
Riding all alone
If you save me I don't mind o
O surely he who search go find
He who work go chop
If you believe you go receive
Mm only God dey guide my way
Jah Jah Jah Jah fight my fight
Even when them round me up
Even when them ambush me
Daybreak wetin man go chop
Wetin man go do
Omor I no fit kill myself

Only na one life me I get o mama
Me I dey beg o make you no do me wrong
Babylon dey aim me
Enemies dey envy
True story all I ever wanted was love
All I ever wanted, all I ever wanted
All I ever wanted was bringing me hurt
Subsequent emotions
Flamboyant emotions
All I ever wanted a dream and a life

Sure dem go gather for your head
If that matter no be God omor na yawa compass o
And even if them kuku find a way e no mean say e go work
Abbobi yawa don gas o
Dem say no don't go out there
Omo Natty go find work
Even if I stay for here money no go find me come
Daybreak wetin man go chop
Wetin man go do
Omor I no fit kill myself

Only na one life me I get o mama
Me I dey beg o make you no do me wrong
Babylon dey aim me
Enemies dey envy
True story all I ever wanted was love
All I ever wanted



Credits
Writer(s): Ogo Seyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link