African Girls

I get get plenty girls with the big back wey dey call me
I get get plenty girls with the silicon bra wey dey call me
E no because na only *** wey dey holy pass for the spiritual
E no because na only me wey dey holy pass for the physical o

Akosua from Ghana
Abena from Ghana
Shalewa from Naija
Hadiza from Ghana
Akosua from from Ghana
Abena from Ghana
Chioma from Naija
Akosua from Ghana o from Ghana

You light the fire yayaya
O girl your body fire yayaya

Bam bam billa bam
Eh mi no fit talk to an area bollor
I get big taste like my area bole
And as you see say I swag up
A Gucci belt on a low waist setting
Inna the house fi the Moet popping
Champagne sipping
Everything litty
First to dose off on a highness checking
Shawdy wanna take of my premium glass
Everything nice and the booty na gbas
When she play the sound say the booty na gbes
Atinuke with a very light color
Abeg you please make you no do like bollor

Oh lord of mercy
Ehh
Ouuuu ehh

Akosua from Ghana
Abena from Ghana
Shalewa from Naija
Hadiza from Ghana
Akosua from from Ghana
Abena from Ghana
Chioma from Naija
Akosua from Ghana o eh eh eh

Trigbeatz Trig Trig
Trig Trigbeatz Trigbeatz
Give me something
Oya knack me something
Trig Trigbeatz
Yeh



Credits
Writer(s): Ogo Seyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link