Henry Adams
I carry my load and my kayan
Make I fit come back like who don gallant
Some talk say me I don maya
Dem say the good boy before don dey kala
Say
Nobody fit motivate me like I go motivate myself
So everyday I ginjah myself
I carry my matter for my head, until you feel my cassette ooh oh
Egungun leri esi Mari mariwo (mari mariwo)
You go feel am o, sotey e pariwo (Pariwo)
Obafunshy spend the dough dough
Just to make sure the boy blow
Incase you don't know
You dey see all the moves I dey make just to count my pay (my pay)
Emi ti mo tipe tipe pe ori mi ori aje (aje)
Me I no go dull am
Until I pile my Naira and Dollar
Everywhere I enter dem must to scream my name
Henry Adams!
Wo je kan Ma ro ejo mi
Dem no sabi the journey
Man work hard for the money
From local kodi foreign
Make I dey ball lori papa (ye)
Kowo wole kowo yen yapa (ye)
You know the way you know the matter
Kinwo varsace,Gucci and prada eh
Egungun leri esi Mari mariwo (mari mariwo)
You go feel am o, sotey e pariwo (pariwo)

Credits
Writer(s): Henry Adams Oluwaseyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.