Abena

My love for you no be lie
I love you girl titi lai
Abena get back to me i am waiting for your reply

They can't understand o
What I feel for you
This thing I feel inside o
It is only for you
I know we make them jealous
Na why dem dey try tell us
Say we no go work
But my baby we go work
I know we make them jealous
Na why dem dey try tell us
Say we no go work
But my baby we go work
My love for you no be lie
I love you girl titi lai
Abena get back to me I'm waiting for your reply

My love for you no be lie
I love you girl titi lai
Abena get back to me I'm waiting for your reply
Shey you know say na you be my melody
If no be you I no fit dey with nobody
Na Wetin I see make me gum body
If no be you I no fit dey with nobody
Pacho bra wai
My number one
You capture my heart
You capture my heart o
Pacho bra wai
My number one
You capture my heart
I know we make them jealous
Na why dem dey try tell us
Say we no go work
But my baby we go work
I know we make them jealous
Na why dem dey try tell us
Say we no go work
But my baby we go work
My love for you no be lie
I love you girl titi lai
Abena get back to me I'm waiting for your reply
My love for you no be lie
I love you girl titi lai
Abena get back to me I'm waiting for your reply



Credits
Writer(s): Henry Adams Oluwaseyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link