kpakalamisi

YouthsHub Music!
Original!

Ooshamo
Ooshamo

Oh baby kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go I'll take you there
I get drive I get motto
Motto

Kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go
I'll take you go down down
Isale gan gan
Hmm isale gidi gan gan

Dutty yeh
Duh duh duh duh duh dutty yeh
When you hear the sound once on the air
No hesitate gbe body e
Oohhh oh oh

Oh baby kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go I'll take you there
I get drive I get motto
Motto

Kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go
I'll take you go down down
Isale gan gan

Oh my girl compose
Let me see you get on your knees and toes (yeah)
Anytime me touch road
Girl a say me fast like me Usain Bolt
Dem want fit get with the program

Girl I be the one the undertaker (ehh ehh)
Way she Dey whine she fit to break am (ehh ehh)
Na me bring the sound wey burst her speaker (ehh ehh)
Girl a say she bad but me badder

Oh baby no Dey slow
I be your Odo
Hop in my ride
Baby open up the door

Yea we can go
Anywhere you want
Party tonight
I go give you the vibe now Dyma

Oh baby kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go I'll take you there
I get drive I get motto
Motto

Kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go
I'll take you go down down
Isale gan gan

Go go go Go shawty
Kini ko ko ko shawty e
No no no no dulling
If you dunno no no
Now you know know know
Many men
They wan comot me for my element
No oh oh
Many men
Because they see me with their girlfriend
Dem Dey mad
Say you no know who I be
Don dada
And your wanna murder me
Your Fada
And I too taya for the girls wey wan ride on me
Dem wan ride on me
Okada

Oh baby kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go I'll take you there
I get drive I get motto
Motto

Kpakalamisi
I be your odo
Anywhere you wanna go
I'll take you go down down
Isale gan gan
Hmm isale gidi gan gan



Credits
Writer(s): Kehinde Kassim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link