name on it

Girl anything you do dem go talk oh
Anything you say dem go rush ooo
See na your matter we dey cruise on top oh
Wetin you want I go get oh
Ah Oya na
Ahhh mogbe na kilo gbé na
See that your baka boom boom is so contagious
Ahhhh ogbo na kilo gbé na
See that your baka boom boom jekalo li ni na

Girl you looking perfect oh
Girl you looking to perfect oh
Girl I gbadu all your asset o
Put your number for my handset oh
If I call you go answer me oh
Girl you looking perfect oh
Girl you looking perfect oh
Girl I gbadu all your asset o
Put your number for my handset oh
If I call you go answer me oh

Ahhh wanna put my name on it
I say wanna put my name on it
Can I put my name on it?
Oshe shee wanna put my name on it
(Perfect oh i see your body calling me)
Wanna put my name on it
I Say wanna put my name on it
Wanna put my name on it
Oh my girl wanna put my name on it

Perfect oh i see your body calling me
When I step in the room it is all I breathe oh no
Gonna put my name on it
Roll up that shit
Tattoo name on this yeah
Body steady confusing
I Wanna speak right but I really can't see oh no
What is it you want from me
Oh dami loriru and then distract me yo yo
Wo! Yo Yo Yo Yo got me feeling like oh no no no no wa gba
What is it you want?
I got no serious
Keep messing with my head like ah ya yi yi ya ya yi oh
What is it you want from me oh no
I got this thing for you yo yo

Ahhh wanna put my name on it
I say wanna put my name on it (Ah)
Can I put my name on it?
Oshe shé wanna put my name on it
Oh girl wanna put my name on it
I say wanna put my name on it
I wanna put my name on it
Oh my girl wanna put my name on it

Baby girl you know omo like it
Put it on for me you know I like it
Put it on rewind it
Girl anything you do dem go talk oh
Anything you say dem rush ooo
See na your matter we dey cruise on top oh
Wetin you want I go get oh
Oya na



Credits
Writer(s): Folami Ayedun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link