Flex

Flexing your money
Oh God
Flexing your body
Oh my God yo
Flexing your money
Abeg make I flex
Jaye lo Omo mummy Uhh uhn
I don too Dey stress
Wahala no Dey finish sho gbo
I just want the success yo oh
(Uhn Uhn)
Been through a lotta distress
Jaye lo Omo mummy
Oh my God

I'm on fire
Pour me holy water
Make I cool my mental abeg
Make I no go Mara
Ahhhn yeah
So crazy
Things I been through lately
Me I no wan think am abeg
I just wan chop money

Oya do that something
Wey go take ur feeling
Go higher like you floating
Make you touch the ceiling
Turn up
Oya shake your body
Don't stop
Shayo and go naughty
Baby don't dull
Baby move your body
Ma romi l'ejo oshi

Abeg make I flex
(Flexing your body)
I don too Dey stress
Flexing your money
I just want the success yo oh
Flexing your body
Been through a lotta distress
Flexing your money
Ohh my God

Uhn now
I know life's not fair
And you don't know the complexion
Je kan Mo ooo je kan Mo oo bobo
I'm not a teacher yo
Gêgê Gêgê
I bet you learnt your lessons
Try to understand Yo oo
I don't want no stress
Plenty things wey man Dey face
Wey Dey make am vex yh
Mammy ease my stress jo oo
Cuz your body bless olohun
You suppose Dey gimme body
Make you show me breast

Abeg make I flex
Jaye lo Omo mummy
I don too Dey stress
(Wahala no Dey finish sho gbo)
I just want the success yo oh
Uhn Uhn
Been through a lotta distress
Jaye lo Omo mummy
Oh my God

I'm on fire
Pour me holy water
Make I cool my mental abeg
Make I no go Mara
Aaahhh yeah
So crazy
Things I been through lately
Me I no wan think am abeg
I just wan chop money

Shaye lo Jaye lo
My paddy shake that body too
Dem no get any clue
Of what you going through
Catch your cruise
Flex your mood my paddy
Flex your money too
Flex your money too ye

Oya do that something
Wey go take ur feeling
Go higher like you floating
Make you touch the ceiling
Turn up
Oya shake your body
(Don't stop)
Shayo and go naughty
Baby don't dull
Baby move your body
Ma romi l'ejo oshi
Uhn uhn



Credits
Writer(s): Mayowa Alaga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link