Mayor of Africa

Gbesi won leti koma gbogbo
Aaah ahh uhhnn
Gbasi won leti koma jojojo
Mr cupcake
Give dem the update
Make dem upgrade ooo
Mayor don Dey para
My paddy
Emi ti gbera you wan Dey do like zombi
Ko kanmi (Tell dem joor)
Nah my jam Dey bang bang the town
All the shows nah shutdown
Perhaps nah we Dey run town.
From the sunset till sundown

Gbésę nah Gbésę
(Ohh oh na na na na na na)
Mo ni ko gbe body
(See the way she winey)
Mo ni ko carry body joor
Carry body
Monica Jò jò jò
(Gimme dutty winey yeahh)

Shake that nyash for Mayor of Africa
I no be Mayor of Lagos
Shoutout to Mayor of Lay lay
Mayor of Africa le leyi

If you never know baby now you know
(Now you know)
No Dey dull this gbedu
Mammy ja jó jò
Uhn uhn

Let them know say we don land
(Say we don land)
Make dem no dull
No dull this jam.
(Omo iya ma gokiee)

When they see me dem dey confess
When they see me nobody contest.
Dem call me Mayor of Africa
Mayor of Africa
Won ti kana
Oti shana
Wan fe fa gbana
Wan ti fa gbana
O na na na na na na

Won wa mi l'America
Dem Dey find me for UK
Shoutout to my London boys
Big love to my American gyal
Shut down dem Local
We go turn up Africa
International standard boy
We be giving them back to back

Gbésę nah Gbésę
(Ohh oh na na na na na na)
Mo ni ko gbe body (see the way she winey)
Mo ni ko carry body joor
Carry body
Monica Jò jò jò (Gimme dutty winey yeahh)

Shake that nyash for Mayor of Africa
I no be Mayor of Lagos
Shoutout to Mayor of Lay lay
Mayor of Africa le leyi

Ori Owo nitemi
Ori Olola nitemi
Ori Aje nitemi
Mo Fayo Śayo
Mo fe Fola Śayo
Funmi Layo
Imole Ayo
All I want is ayo
Fade kemi
Ade Ola
Mo fe Fola Śade
Cuz I be Ori Ade
Ifedimma Ifeoma Chidimma
Don't blame me now
Cuz all I want is dimma
Nah my jam dey bang the bang bang bang
You don dey hear am
Oya do the gen gen ti gen gen ti gen gen
All night

Shake that nyash for Mayor of Africa
I no be Mayor of Lagos
Shoutout to Mayor of Lay lay
Mayor of Africa le leyi

Let them know say we don land
(Say we don land)
Make dem no dull
No dull this jam.
(Omo iya ma gokiee)

When they see me dem Dey confess
When they see me nobody contest.
Dem call me Mayor of Africa
Mayor of Africa
(Brythm bang bang bang)
Won ti kana
Oti shana
Wan fe fa gbana
Wan ti fa gbana
O na na na na na na



Credits
Writer(s): Mayowa Godwin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link