E No Go Fit

As I say make I marry
Dem talk say I no fit eeyeh
When I collect the bride price eh
My pocket e no reach
Dem come dey laugh at me
People wey for help dey talk say who I be
Dem say na wetin I wan prove oo
Avu onu uteghe ubei adai Ami
Then you shine your light on me
Dem say come carry your wife go
Agbada and Ashuebi, and then Pharaoh
Drowned in the red sea

My mouth e no go fit to talk am all oh
My mouth e no go fit to talk am all oh
Ko ovid nkpo so Avu ene o nor Ami
Avu ebei ekpeng emi, abiad ekim osighi
My mouth e no fit to talk am all oo
My mouth e no go fit to talk am all oh
My mouth e no go fit to talk am all oh
See the things wey you do for me
You rolled the darkness away
Make I no see shame ooo
My mouth e no go fit to talk am all oo

And I worship you
You are the living God oh oh oo yeah
And I give you all of my praise
Nobody be like you God ooo yeah
You have the final say
Ten thousand tongues
E no go fit to talk am all oh

See wetin Isioma de do for me
Come see wetin Isioma de do for me
Dem say I no fit, I agree
But I geti God wey too sabi o yeah
Na wetin Isioma dey do for me

See wetin Isioma de do for me
Come see wetin Isioma de do for me
Dem say I no fit, I agree
But I geti God wey too sabi o my
Na wetin Isioma dey do for me
You say

And I worship you
I worship you God
You are the living God oh
I no know wetin I do ooo
Wey make my Daddy Just dey pamper me so
And I give you all of my praise
Nobody be like you God ooo yeah
You have the final say
Na wetin Isioma dey do for me

I magnify
You be my Odogwu
I glorify
I call you Onyeukwu

I magnify
You be my Odogwu
I glorify
I call you Onyeukwu

I magnify
You be my Odogwu
I glorify
I call you Onyeukwu

I magnify
You be my Odogwu
I glorify
I call you Onyeukwu

I magnify
You be my Odogwu
I glorify
I call you Onyeukwu

I magnify
You be my Odogwu
I glorify
I call you Onyeukwu

My mouth e no go fit to talk am all oh
My mouth e no go fit to talk am all oh
See the things wey you do for me
You rolled the darkness away
Make I no see shame ooo
My Mouth e no go fit to talk am all oo



Credits
Writer(s): Benedict Solomon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link