Naija Boy

Da Naija boy
When I come around, dem know say I be Naija boy
Where we come from everywhere dey hot, some head dey burn
If you nor know where me come from, I be Agbor boy
We dey chop Eba and Egusi like we be Don
Like we be Don Don Don
Like we be Don
Everybody na king for e Lane As we dey ball
As we dey ball ball ball
As we dey ball
Nor go let Maga to use your head cus you dey dull (don't dull)

How many times I go tell you say we come from rough place
If you nor wetin dey sup, then you suppose play
When you nor fit meet up, then you suppose boost your pace
If we nor make money, then tell me Wetin we gain
Na because the street rough, then we nor fit move our trades
Where we come from, everybody get their mental case
Even if e dey rough and the government dey insane
We dey do movement and somehow we go pop champagne
Pain, why we nor go dey insane
When the government wey we get nor dey in shape
Shame, everybody look for grace
His grace hehh

Da Naija boy
When I come around, dem know say I be Naija boy
Where we come from everywhere dey hot, some head dey burn
If you nor know where me come from, I be Agbor boy
We dey chop Eba and Egusi like we be Don
Like we be Don Don Don
Like we be Don
Everybody na king for e Lane As we dey ball
As we dey ball ball ball
As we dey ball
Nor go let Maga to use your head cus you dey dull (don't dull)
Hmmm don't dull uhh



Credits
Writer(s): Davy Stine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link