Our Money

Haha masta blade
Intro Bismilah
Money yee money yee money yee
Make dem give us our
Money
Oh my God sound junkie

Our money ye
Money ye money ye
Tell them make dem
Give us our
Money ye money ye
Oh o
Our money ye
Money ye money ye
Tell them make dem
Give us our
Money ye money ye

To many stocking Up To many Chopping
Up
To many messing up
But we do like say We do like say we
No know
We know knoww
But bros na our money
Ye
This kind thing
Make tuface come
Dey hala oye ye
Oye ye
Their kids abroad
Our own na fraud
If pikin no press
Mama chop
If mama no chop
How she wan use
Pray
Make her children No
Turn prey
When these slugs
Dey spray
Hunger make ulcer
Turn trade mark
Every body get am
For my hood e e be
Like birth mark
Omo our world don dark so
This is serious
These policians
Are dangerous
Them Carry paper
Collect your money by
Force
Nothing you go do
I Say demDangerous
Dem dangerous these men
Them dangerous nothing you go do
I say dem dangerous
Dem dangerous

Our money ye money ye money ye
Tell them make dem give us our
Money ye money ye
Ah ah
Our money ye money ye money ye
Tell them make dem give us our
Money ye money ye money
Ye

Put the mask on tell dem
Make dem Move back
Once these waka start
We no dey look back brother
Before we turn salt
Like Lut wife
Make den Give us our property
We no dey loot Wives
Match these politicians for
Ground I be
Aboki way de use
knife
The way I dey slice through these
Niggazz
Anybody fit collect
Woto woto koto koto
Tools chock for Shokoto
We go give dem hit like
Sun for Sokoto
I no go leave dem
And I pray this Fire burn dey
Zamusu aiki dey wuka
Inche aska ba muaske
Wurin mu babu wuta
Basu dey geskiya lies
Na che basu dey
Geskiya Muna awushi
Basu dey geskiya
Kudi mu su chinYee
Money ye money ye money bros I
Swear make dem give us our money
Ye money ye money ye
Su Che me
Na Che suba mu Kudi ye Kudi
Ye
Brother man say Omoh fumi lowo Mi
Owe mi
My brother say ye mea go

Our money ye money ye money ye
Tell them make dem give us our
Money ye money ye
Oh o
Our money ye money ye money ye
Tell them make dem give us our
Money ye money ye
Our doe our doe our doe
Make dem give us our money
Make dem give us everything way be our own
Make dem give us what we
Right full own
No mind my English but no do
E be mehn
So it is what it is we need that shit
We need that money we need that Doe
We need that truth
We need that true leadership mehn
U understand dem don to
Scam us for a while now
So it's high time we stand up
Mehn
Watin one k fit do before
Five k no fit do am now
We need more money mehn
Our schools dey on strike
Their kids dey abroad dey school
Dem dem dey loot our money dey go



Credits
Writer(s): Faruk Abdulrahman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link