Monica

Yo
Bismillah Masra
Real life story yo
This one goes out to
All the monica out
There
And men make una take
Note

Who am I to judge you
When no be me create
You
I no fit really change
You but I swear
I fit correct
You
I wan really defend
You
When others dey condemn
You
Dem don forget say you where
Once a baby
Before they called you a
Lady
Back in school
First no dey pass
You buy
Your people Rich
Die
Anything you want dem go
Buy
Sunday service
Church no dey
Pass you buy
Once in a while
Holidays trip for
Dubai
Everything change
Soon as your father
Die
You where broken
Seeing as your mother
Cry
It was cool at first
Money still dey account
All the family bill una fit still
Sort am out
Hole way dem put am
Na I'm Family dig am
Uncle come dey
Para na your mother
kill am
Dead body water
Dem force am drink
Am
No wahala everywhere still
Calm
African culture
My people no think am

This one goes out
To the girls way dey grind
No be you fault
But I know say you dey
Try
This one goes out
To the girls way dey grind
No be you fault
But I know say you dey
Try
This one goes out
To the girls way dey grind
No be you fault
But I know say you dey
Try
This one goes out
To the girls way dey grind
No be you fault
But I know say you dey
Try

Monica don dey grow
Up
Things now don dey to
Though up
Uncles still no send her
Properties him
Collect am
Nothing for the next
Kin
And mama must still
Feed
Church come dey loose guard
Dem say na family
Matter na
Only court fit resolve
Matter
She can't afford a
Lawyer
The lawyer sef
I swear to God him be
Lier
So Monica to had pleed and
The lawyer no
Gree
Ah and the lawyer no gree
He said said nothing is
Free
Either you give me your
Body
Or you go look for
Money
She no fit afford the money so
She come give am the body
First time of sex
Monica saw
Hell
So she come dey use sex
As means of survival
Monica come be top
Shot
No body fit rival her
One thing I know you
Never say never
She never looked backed
Till person go come
Revive her
Uh
Till person come revive her
Till person con revive her
Ya till person come revive
Am

Yo see be I no go lie you
We men dey always do
Something's wrong
You know
Many monica dey streets
And na we men cause am
Am we leave
Wemen said na our faults
Because we go just see
People and we go condemn
Dem
We need to help but we go
Tell dem say
Body for something
If dem no fit afford the money
Now
Dem gas give you the Body
Had it been that lawyer
Stand for this girl
And help her receive her
Stuff
Or collect her parents properly
She for no scatter
And her life for no dey
Distructed
So I see make we dey
Try to help
Without asking for things in
Return
Abeg peace out
Part two loading
Monica Masta



Credits
Writer(s): Faruk Abdulrahman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link